PUSH IT TO THE LIMIT (P.I.T.T.L)

Yayo The Man

0 fans

Yayo The Man


3:05

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

If I throwey salute you go catch am yea
You no go dull me no go ride me like Okada yea
Too many things wey I don see
Wey make my eye to clear
I seen a nigga make some money
Still e no get sense
Which kyn life we just dey live for Here
Brother kill a brother just to be a Millionaire
Now the bar don show but abobi dey Fear to spend
Cos if e looseguard dem go pick am Like
Bend down select
All I'm saying is
I know we gotta get this cheese
By any means
But any means no mean say make you Kill
Make you feel the thing wey street dey Talk
Just keep am real
Gangsters paradise I'm coolio
The way I chill
They wan con dey hold me me for Cloth
Put me for gutter
Charge me to court
Emi ajebuta
I keep on showing dem love
My bread and my butter
I can't get enough
Ma mind over matter
So I push it to the limit
Push it to the limit
Push it to the limit
Don't stop go hard
So I push it to the limit
Push it to the limit
Push it to the limit
Don't stop go hard
So I pushed it to the limit
I've been quiet for a minute
My levels no diminish I just took off new beginnings
She say she wanna see me now my cc no get limit
I've been out but now I'm in it
I'm selective how I give it
My location and my Visions
Dreams and aspirations
Niggas asking questions that really don't need no answers
From the days of my forefathers
We maintaining steady Cashout
From Ibiza to Atlanta
If I need am I go buy am
They wan con dey hold me me for Cloth
Put me for gutter
Charge me to court
Emi ajebuta
I keep on showing dem love
My bread and my butter
I can't get enough
Ma mind over matter
So I push it to the limit
Push it to the limit
Push it to the limit
Don't stop go hard
So I push it to the limit
Push it to the limit
Push it to the limit
Don't stop go hard
So I push it to the limit
Push it to he limit
Push it to the limit
Don't stop go hard
So I push it to the limit
Push it to the limit
Push it to the limit
Don't stop go hard
They wan con dey hold me me for Cloth
Put me for gutter
Charge me to court
Emi ajebuta
I keep on showing dem love
My bread and my butter
I can't get enough
Ma mind over matter
Mind over matter
I can't get enough o
I can't get enough o
Ghs you a foo for this one
Brrrr

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Lazbry Osuagwuh

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the PUSH IT TO THE LIMIT (P.I.T.T.L) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "PUSH IT TO THE LIMIT (P.I.T.T.L) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12088274/Yayo+The+Man/PUSH+IT+TO+THE+LIMIT+%28P.I.T.T.L%29>.

    Missing lyrics by Yayo The Man?

    Know any other songs by Yayo The Man? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Baby, be the class clown, I'll be the beauty queen in tears" was written by which musical artist?
    A Mariana
    B Lorde
    C Melanie Martinez
    D Lana Del Rey

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yayo The Man tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!