Jireh

Francis Lans

0 fans

Francis Lans


2:39
#1

 Struggling with Jireh? Become a better singer in 30 days with these videos!

Na your love... your love dey make me manya manya
I no dey hear but Jesu you no taya taya
Your crazy love... your loving just dey fala fala me
Laid your life for me, you saved from the fire fire eh

You pullover (you pullover to save from the dark)
Running over (my cup is running over like na tap)
My Provider (providing all need I no dey lack)
No no no no no I no dey lack

You no ever late, na you be the perfect timer eh
Na you na me God, na you ar desire, zire eh
Na you get the bag, na you na me Jireh, Jireh eh
En I go bauje for you forever eh
You no ever late, na be the perfect timer eh
Na you na me God, na you ar desire, zire eh
Na you get the bag, na you na me Jireh, Jireh eh
En I go bauje for you forever eh

Jireh na you be King
Anybody wey talk different don dey see
Na you wash me clean, like a new pikin ehehn
Still took me in, gave me what I need to live
Truly, I will bauje for you forever

You pullover (you pullover to save me from the dark)
Running over (my cup is running over like na tap)
My Provider (providing all need I no dey lack)
No no no no no I no dey lack

You no ever late, na be the perfect timer eh (you're my perfect timer eh)
Na you na me God, na you ar desire, zire eh (my desire, zire eh)
Na you get the bag, na you na me Jireh, Jireh eh (ouu)
En I go bauje for you forever eh
You no ever late, na be the perfect timer eh (ouu)
Na you na me God, na you ar desire, zire eh
Na you get the bag, na you na me Jireh, Jireh eh
En I go bauje for you forever eh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Francis Lansana, Uche Zamani

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jireh Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jireh Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12088778/Francis+Lans/Jireh>.

    Missing lyrics by Francis Lans?

    Know any other songs by Francis Lans? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Michael Jackson: "Don't walk away, see I just can't find the right..."
    A "...way to stay."
    B "...thing, come what may."
    C "...time of day."
    D "...thing to say."

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Francis Lans tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!