Practice
Omar Billy
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
247 e be money we dey find And i go do wetin day my mind Say this journey oluwa design And if you put your eyes for the road them go chop your eye So no go give them chances Dem go use you play, dem go do you jabajantis Calculate your movement, be like mathematics For them to live the lifestyle, them go need practice practice No go give them chances Dem go use you play, dem go do you jabajantis Calculate your movement, be like mathematics For them to live the lifestyle, them go need practice practice None of this shit be abracadabra No stick wand man ah stand gidigba 911 man ah come deliver, come deliver, come deliver! None of this shit be abracadabra No stick wand man ah stand gidigba 911 man ah come deliver, come deliver, come deliver! 365 I be chasing my P Dey my lane and I mind my B Many many things wey my eye don see Eyes wide open likka vigilante Rose gold chain on my senator Feast on beats likka predator Now they got there eyes on me I got my eyes on the price only So no go give them chances Dem go use you play, dem go do you jabajantis Calculate your movement, be like mathematics For them to live the lifestyle, them go need practice No go give them chances Dem go use you play, dem go do you jabajantis Calculate your movement, be like mathematics For them to live the lifestyle, them go need practice practice
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Practice Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12124449/Omar+Billy/Practice>.
Discuss the Practice Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In