Philo (feat. Tiimie)

Yunh Dee

0 fans

Yunh Dee


2:34

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Anybody wey see my babe
Make e tell her make she come to my place
I don't know wetin do me since Saturday
I call my nurse make she con heal my pain

Hey

But I wan see my babe
So I go feel alright in peace my babe
All the matter don dey long like train
And all the things just dey f*ck my brain

Hey hey heyyy

Say den don tell me say  you go kill my heart
But I don't hear till e clear my  eye
See wey you turn biggy man like that Haa

Oh babe pls I no wan make you fall my hand
Say all my Gee den go use me laugh
Cos I no hear when dey throw advice wo wo

My philo

My philo

My philo

Don't you leave my philo
Cos if you leave I will sick ooh

My philo

My philo

My philo

If I do you wrong  pls oo
And I wan put my head for your pillow

Philomena ore bernardeschi
Shawty make you tease and Tess me
I no know why you no de caress me e

Man ah sober
The moment you left me
I wanted us to make lovê gentle
Any hour whenever we Netflix xs

Philo make you no dey feel like
Every e thing na whining
If i do you something oh
Omo easy on me o oh oh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ayomide Ayobami, Blessed Eloghosa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Philo (feat. Tiimie) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Philo (feat. Tiimie) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12219801/Yunh+Dee/Philo+%28feat.+Tiimie%29>.

    Missing lyrics by Yunh Dee?

    Know any other songs by Yunh Dee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's featured in the music video of Baltimora's 1985 biggest hit single: Tarzan Boy?
    A Claudio Bazzari
    B Maurizio Bassi
    C Naimy Hackett
    D Jimmy McShane

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yunh Dee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!