Gboomshaka

Mac Fadaka

0 fans

Mac Fadaka


2:45

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

1402O9 sounds from the root

Me affi let them know
Say Rasta man don show
We affi burst up the show
Seven billion a day Coca-Cola coke
Hmmm give them back to back
Birthday like a carnival
See the charisma cute
Smart with the big bag
Life process no be juju
No be rush
Baba go carry you do mumu
E no go still sup
If na business wey go bring credits
Bring am bring am
No dey dull am
That kind matter wey go cause me Headache
Keep am no even talk am

Overdose overdose
Jah blessings on me
Overdose overdose
See dem pork nose pork nose
Say the boy no go glow
I be like "obobs time don go like this?
Wey them no know
Them no know

Na the Riddim wey dem swing
Sweet like honey
Hotter than sting
Little CC wine slowly
I got big stack coming
Only big bag deals
Everything bless no shaking
Talk to me talk to me
Don't be shy bring the ...
Stack up all the credits yeah yeah
Deserve all the merits yeah yeah
Ever blazing ever ready
Drip drip drip on a daily
Life process no be juju
No be rush
Baba go carry you do mumu
E no go still sup
If na business wey go bring credits
Bring am bring am
No dey dull am
That kind matter wey go cause me Headache
Keep am no even talk am

Overdose overdose
Jah blessings on me
Overdose overdose
See dem pork nose pork nose
Say the boy no go glow
I be like "obobs time don go like this?
Wey them no know
Them no know

Gboomshaka gboomshaka
Don dad don dada
You don know say everything nice

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Mekofu Omoluabi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gboomshaka Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gboomshaka Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12219962/Mac+Fadaka/Gboomshaka>.

    Missing lyrics by Mac Fadaka?

    Know any other songs by Mac Fadaka? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which of these lyrics is NOT by The Smiths, but by Morrissey?
    A Why pamper life's complexity, when the leather runs smooth on the passenger seat?
    B In the days when you were hopelessly poor, I just liked you more
    C Yes, we may be hidden by rags, but we've something they'll never have
    D Send at least one thoughtful letter, my heart goes out to you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mac Fadaka tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!