Naija Boy

Deeal, SweezyTri, Marto

0 fans

Deeal, SweezyTri, Marto


2:29
#1

 Struggling with Naija Boy? Become a better singer in 30 days with these videos!

Nigeria yi ti gbogbo wa ni
Ko ma gbodo baje
Tori Ko si ibo miiran ti ale lo
Ajo ole da bi ile

As a naija boy i dey talk with vex
Ah ah
If I roll my loud e dey go with bohem
I be black but online I appear as white
Tit for tat Naija boy slap my TV before e bright

As a naija boy I dey talk I dey talk I dey talk with vex
As a naija boy everyday I dey pray i dey pray for Benz
I be black but online I appear as white
Tit for tat
Naija boy
Slap my TV before e bright

As a naija boy delivery boy no dey reach my Caba
Meet am for junction check out him function cop loud and cabaz
Men wey suppose wear uniform no wear am and dey carry big kala
Loud mo fe fa mio fa wahala olopa for this matter
For my Naija people things hard to workout like fat man
Call us giant of Africa among avengers we be like ant man
Sapa be trending
Japa is the next thing
Jiggaz be scamming
And girls on the street
Hooking and linking

As a naija boy If I go Yankee I go show myself
Caught offguard mo la tom tom alaye no go cast yourself
Ahn shey gra gra mo shey jeje mi o kin shey gbeff
Lati Satiday mo lo club jaiye foreign tori flex
Hustle daily jamma jamma
Owo ti ku waso normal normal
Lori snapchat baller baller
Transactions on a low dollar dollar
Omo aiye shey mo kola
Make we dey support each other
Ankara for met gala
Trabaye over border

As a naija boy i dey talk with vex
Ah ah
If I roll my loud e dey go with bohem
I be black but online I appear as white
Tit for tat Naija boy slap my tv before e bright

As a naija boy I dey talk I dey talk I dey talk with vex
As a naija boy everyday I dey pray i dey pray for Benz
I be black but online I appear as white
Tit for tat
Naija boy
Slap my TV before e bright

 Struggling with Naija Boy? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Ayomide Alao, Obinna Nwankwonta

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Naija Boy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Naija Boy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12239487/Deeal%2C+SweezyTri%2C+Marto/Naija+Boy>.

    Missing lyrics by Deeal, SweezyTri, Marto?

    Know any other songs by Deeal, SweezyTri, Marto? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    My name is _______. I live on the second floor. I live upstairs from you. Yes, I think you've seen me before.
    A Lucas
    B Lucia
    C Luka
    D Luna

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Deeal, SweezyTri, Marto tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!