AJE (feat. Lord wiz, Dj icon & Chris wiz)

dennyb

0 fans

dennyb


2:46

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oninanya
Oninanya
Enwelu m oninanya
Enwelu m oninanya
Aje aje
E no dey hard
Pondida
E dey body
One, two give dem
Baba God abeg
Make u no leave me astray
Make u notice me abeg
Steady I gat my hands on deck
Aje
Baba God abeg
Make u no leave me astray
Make u notice me abeg
Steady I gat my hands on deck
Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Hands on deck
On deck
Catch my check
On check
Call joeboy
Pon deck
Gucci trousers
With fendi turtle neck
Face my fear
On net
Sip my beer
Oh mpa
Shear ideas
Na obuka
Cut down my coat
Na obuka
No leave me oh
Baba no leave me oh
Na u wey I know
Shey u wey I know
No leave me oh
Baba no leave me oh
Na u wey I know
Shey u wey I know
Aje Aje
Baba God abeg
Make u no leave me astray
Make u notice me abeg
Steady I gat my hands on deck
Aje
Baba God abeg
Make u no leave me astray
Make u notice me abeg
Steady I gat my hands on deck
Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Dj icon
U know (mhee aje
Everywhere pepesup
U know
Everywhere sengemenge
Number one
Number one
Aje Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Imakwa
Imakwa
All hand on deck
Ah

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Dennis Bartholomew

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the AJE (feat. Lord wiz, Dj icon & Chris wiz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "AJE (feat. Lord wiz, Dj icon & Chris wiz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12320071/dennyb/AJE+%28feat.+Lord+wiz%2C+Dj+icon+%26+Chris+wiz%29>.

    Missing lyrics by dennyb?

    Know any other songs by dennyb? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest-selling album of all time?
    A Back in Black by AC/DC
    B The Wall by Pink Floyd
    C Hotel California by the Eagles
    D Thriller by Michael Jackson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    dennyb tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!