Advice (Speed Up)

King Soundboi

0 fans

King Soundboi


1:45
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Dem say I suppose don blow
Say I dey trend I suppose dey shutdown shows
I get like four hit songs but no video
I suppose dey show for tv and radios
Eh! Olorun o

Elo gan lo ni ninu career mi
To fe fi ejo retire mi
When the time comes I'm gonna do better
Shefe timi wo canal ni

Emi o male para mi
Mio le se koja agbara mi
To all the people wey dey gimme advice

Thank you for your advice (e se o)
But try dey do transfer
I appreciate your advice (awa dupe o)
But try dey do transfer
Dey do transfer dey do traa

O ni pe orin yen dun
Ti baddo ba wa lori e oma make sense
Ti iwo nor ba'le sponsor iru project yen
O ma make sense

Ofe lorope baddo funyan verse abi
Okay you neva sabii
Say you gat to know pesin wey know pesin
Wey know pesin wey baddo sabi

You're not in my shoe o fe ma funmi ni advice
Shooti fori gba'le baii
O ma ti fori gba'le sha

I appreciate the fact that you care
Lot of people no send
But na money dey impress me o ooh

Thank you for your advice (e se o)
But try dey do transfer
I appreciate your advice (awa dupe o)
But try dey do transfer
Dey do transfer dey do traa

Thank you for your advice
But try dey do transfer
I appreciate your advice
But try dey do transfer
Dey do transfer dey do traa

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Folarin Babatunde

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Advice (Speed Up) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Advice (Speed Up) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12322661/King+Soundboi/Advice+++%28Speed+Up%29>.

    Missing lyrics by King Soundboi?

    Know any other songs by King Soundboi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "__ _____ __ ____ __ ____ __ ____ Trying to find a part of me that you didn't touch"
    A my hips, my heart our songs
    B my heart, my hips, my body, my love
    C our songs, our films united
    D my body and heart

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King Soundboi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!