Don't Be A Baby
Adekunle Gold
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
(It's Kel P Vibes) Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah money, don't be a baby Out in Miami don't be a baby No cannabis but mo jogor Pon di replay, play my tune make we turn up (Gaddem) No go dey doubt like Thomas I be the lead when I move you follow Sho mo pe mo ni fe re o I no dey see tele o (Ooh) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody never, never, never worry me Olopa limme limme wetin I do, yeah Cos I pull up in my Benz Won ni o she yahoo Omo jeje I no dey do ashawo And I no be one of them wey dey do Ojoro 10/10 like sweet asaro And nobody badder, badder, badder (Janmo) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody ever ever worry me, eh Whine for your money don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah Daddy don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah money don't be a baby Out in Miami don't be a baby O jabo Kofo Ehn ehn o Se jeje no rush Ehn ehn o Tempted to touch Ehn ehn o Shey I dey enter ya eye I go give you some Yawa go burst Ehn ehn o Kelemute kelemute Ehn ehn o Yekeleba Ye Make you go check my record I no dey do wayo Olopa limme limme wetin I do Cos I pull up in my Benz Won ni o she yahoo Omo jeje I no dey do ashawo And I no be one of them wey dey do Ojoro 10/10 like sweet asaro And nobody badder badder (janmo) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody ever ever worry me, eh Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Out in Miami don't be a baby
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Adekunle Kosoko, Kelvin Peters
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Don't Be A Baby Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12357328/Adekunle+Gold/Don%27t+Be+A+Baby>.
Discuss the Don't Be A Baby Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In