Pray

Faith

0 fans

Faith

In the context of religion, one can define faith as confidence or trust in a particular system of religious belief, within which faith may equate to confidence based on some perceived degree of warrant, in contrast to a definition of faith as being belief without evidence. more »


2:47
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Faithboy yeh
Yeh haha
Sauce

Eh
Oluwa
I pray for grace
Eh
I pray for money o
Make i no slide o
Make i no fall o
Thank God, sey man no be God o
Nah why I dey grind o
Make i no see
Mama, papa dey cry o
Nah poverty me dey fight o (oh oh)
For this naija eh, man must survive o

Eh eh

Oluwa
I pray for grace (I pray for grace)
Eh
I pray for money o
Make i no slide o
Make i no fall o
Thank God, sey man no be God o oh
Nah why I dey grind o
Make i no see
Mama, papa dey cry o
Nah poverty me dey fight o (oh oh)
For this naija, man must survive o (man must survive o)

Eh

Oluwa
I pray blessing o
Make i no fall
Make i no fade o
For this year
I pray make I make am o
Baba God, make I no payn o (oh oh)
I pray for my country o
Make love and peace dey reign o
I don grind, I don grind
E no easy o, but anyhow e be
I go thank God o (at last)

Eh

Oluwa
I pray for grace (grace)

Eh

I pray for money o
Make i no slide o
Make i no fall o (yeyeye)
Thank God, sey man no be God o oh (oh oh)
Nah why I dey grind o
Make i no see
Mama, papa dey cry o
Nah poverty me dey fight o
For this naija, man must survive o (man must survive o)

Mama pray for me (me)
Pray for my young ones too
Cus if i no do am
Dem go do am too
Only Jah, me dey call on to(call on to)
I'm just a young king o (young king o)
Want to make my way o
Dem say i no go blow
Dem say i no go show
Baba bless me o, make dem know
Dem say i be nothing, dem say i be nothing
Out of nothing, i go be something
Out of nothing, i go be something
Play my music o, make dem feel me
(eh eh)

Eh

Oluwa
I pray for grace (I pray for grace)
Eh
I pray for money o
Make i no slide o
Make i no fall o
Thank God, sey man no be God o oh (baba)
Nah why I dey grind o
Make i no see
Mama, papa dey cry o
Nah poverty me dey fight o
For this naija, man must survive o
Eh eh
I pray for grace (I pray for grace)

Eh

I pray for money o
Make i no slide o
Make i no fall o
Thank God, sey man no be God o oh (oh oh)
Nah why I dey grind o
Make i no see
Mama, papa dey cry o
Nah poverty me dey fight o (oh eh)
For this naija, man must survive o

Huh hmhm
Faithboy eh
Huh hmm hmm
Sauce...

 Struggling with Pray? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Nwani Chinedu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pray Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pray Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12362815/Faith/Pray>.

    Missing lyrics by Faith?

    Know any other songs by Faith? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the song Dior by Pop Smoke complete the line: "She like the way that I move, _____".
    A She like the way that I dance.
    B She like the way that I woo.
    C She like the way that I speak.
    D She like the way that I rock.

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Faith tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Pray

    »