Yolo (feat. BhadBoi OML)

Tohbad

0 fans

Tohbad


2:32

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Tohbad oh
Yeeeh, yeeeh
Omo Ola, ha

As I day work, I day pray, I day give God the thanks
Many things weh deh make me the vex
E mi noh okere ju lati lo benz
Na why I dey work, I day pray, make e set o
I say, oh no
Sha ma hustle ko leh lowo
Cause many things dey weh you don't know
And if you no go hard, you go home oh, oh, oh, oh, oh

Elada mi yeh yeh
Wa gbe ire mi ko mi o
Because I don teh for street, weh I deh hustle for this money o
Family don pray sote, deh don tire to pray for me o
Baba no loose guard mi, make you shower your blessings on me

For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow-mo
For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow-mo

Oluwa soro mi dayo, madupe
Ahh
Shekere o kin bawon rode ibanuje
Oladun, Oloyin
Man, have been living my best life
If you dey pray  for Camry, make baba wire you Tesla
Every night , Man, I'm outside
150KM, pelu bouncer
If den come ask me , ano answer
Ah

Elada mi yeh yeh
Wa gbe ire mi ko mi o
Because I don teh for street, weh I deh hustle for this money o
Family don pray sote, deh don tire to pray for me o
Baba no loose guard mi, make you shower your blessings on me

For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow-mo
For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow-mo

Oladun, Oloyin
Man, have been living my best life
If you dey pray  for Camry, make baba wire you Tesla

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Oladejo Isaac

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yolo (feat. BhadBoi OML) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yolo (feat. BhadBoi OML) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12366136/Tohbad/Yolo+%28feat.+BhadBoi+OML%29>.

    Missing lyrics by Tohbad?

    Know any other songs by Tohbad? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the most songs in the band Supertramp?
    A John Helliwell
    B Rick Davies
    C Roger Hodgson
    D Roger Hodgson & Rick Davies

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tohbad tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!