HUSTLE

King Rephlex

0 fans

King Rephlex


2:27

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Jaemally make it juicy
On colos on colos
Dey your dey, make I dey my dey
One day of all us go dey
(All of us go dey)
On the hustle we go make the pay
Road block we go find the way
(We go find the way)
On a jay, like everyday
Na the grass we dey use dey dey
(We dey use dey dey)
Aza man ngwa kedu the way
Wire the wire, I no dey like delay
(I no dey like delay)
Hustle, hustle, hustle aboi hustle
Hustle, hustle, hustle aboi hustle
Stack the mulla by the bundle (Bundle)
Switch to a Benz from a muscle (Muscle)
Hustle, hustle, hustle aboi hustle
On keys all day no be play play
Secure the bag be the main main
If money be the convo no lele
Quick Transact put am for me Opay
In less than 47 seconds wey we don dey
Your babe be long gone like it's A-K
I shoot my shots from these punch lines
Shey na AK 47, oya gege
Nonstop I dey do all I can
Naija boy wey dey bomb pass Sudan
You be out of town once we come into town
Cos the Pressure tiwa, see the leg cost an arm
The kind stack wey go cut rubber band
Talk is cheap so we no too dey yarn
Since day one boys stuck with the plan
Go hard or go home, no be force to be man
Dey your dey make I dey my dey
Ball left and right like I'm Dembele
Obstacles on the road, muna sanleke
If the girl gat the sugar inna san reke
Je'mappelle Rephlex always here with the vibe
Gin and juice, conversation with the guys
Heading for the spaces so skyrocket the price
I'm Just here for the bag, every move monetized
Dey your dey, make I dey my dey
One day of all us go dey
(All of us go dey)
On the hustle we go make the pay
Road block we go find the way
(We go find the way)
On a jay, like everyday
Na the grass we dey use dey dey
(We dey use dey dey)
Aza man ngwa kedu the way
Wire the wire, I no dey like delay
(I no dey like delay)
Hustle, hustle, hustle aboi hustle
Hustle, hustle, hustle aboi hustle
Stack the mulla by the bundle (Bundle)
Switch to a Benz from a muscle (Muscle)
Hustle, hustle, hustle aboi hustle
Eshigbole otu onye live

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Linus Agba

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the HUSTLE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "HUSTLE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12377450/King+Rephlex/HUSTLE>.

    Missing lyrics by King Rephlex?

    Know any other songs by King Rephlex? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was David Bowie’s real surname?
    A James
    B Jermey
    C Jones
    D Julian

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King Rephlex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    HUSTLE

    »
    • One on One