Never
Kizz Daniel
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
People fear wetin dem no understand Dem want make I play my lastcard Dem smell my aroma japa Won lemi olofin jazzman I don get thick skin eno penetrate o Big or small I go celebrate o I'm still alive and I appreciate baba God day by day No call me baba baba Ori ade lemi mazamaza Travel the world bi ajala ajala Scatter the formation pata pata I'm on my knees hosana sana Make dem no see me fall for yakata ta Any kele wey do kayamata Save my prick from eternal fire Never never will I ever f*ck up If I f*ck up na you f*ck up And if you f*ck up na you f*ck up still Everyday be like carnival Sometimes I be thinking like animal Most times I dey pray make tomorrow no born Cos tomorrow carry belle for karma Straight to the Maitama Buy my ticket go the terminal Go to Ghana go meet Abena Abena roll up for me dagbana No call me baba baba Ori ade lemi mazamaza Travel the world bi ajala ajala Scatter the formation pata pata I'm on my knees hosana sana Make dem no see me fall for yakata ta Any kele wey do kayamata Save my prick from eternal fire Never never will I ever f*ck up If I f*ck up na you f*ck up And if you f*ck up na you f*ck up still Never never will I ever f*ck up If I f*ck up na you f*ck up And if you f*ck up na you f*ck up still
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Oluwatobiloba Anidugbe
Lyrics © EMPIRE PUBLISHING
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Never Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12395920/Kizz+Daniel/Never>.
Discuss the Never Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In