Mathematics
Freeze_killa
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Ah Hmmm Is gone Gbe kin gbe gbe (ah yah ou ah yah ou) Mo tun ti gbe de No walkie talkie i deliver Una dey follow i be leader Mathematics me i sabi Jagbanjantis i no sabi No walkie talkie i deliver Una dey follow i be leader Mathematics me i sabi Jagbanjantis i no sabi Looku looku looku looku everything you must to look (must to look) (must to look) Mo ya mo gbo una dey move Shebi awo lo lenu wewe O di gen gen gen (gen gen gen) Emi to mo ti yan yan yan Sey they wan know How e b so i keep it on a low Top boy me i put em on So many opp disguise so me i off Sapa me i run Japa me i run Ijapa meta me i run No walkie talkie i deliver Una dey follow i be leader Mathematics me i sabi Jagbanjantis i no sabi No walkie talkie i deliver Una dey follow i be leader Mathematics me i sabi Jagbanjantis i no sabi Run your mouth for matter wey no concern you mr teacher (teacher) Enu e a ya o looki looki everything you must to look when no b insta Go pour you holy water if you be oso mami wata i be pastor you need deliverance (wo wo) Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah Hmmm hmmm hmmm hmmm hmmm hmmm hmmm hmmm (ah yah ou ah yah ou) No money on ground everly stay grateful still dey chop Man must work no food for lazy man monkey dey work baboon dey chop (monkey dey work) Who jah bless no man can curse No walkie talkie i deliver Una dey follow i be leader Mathematics me i sabi Jagbanjantis i no sabi No walkie talkie i deliver Una dey follow i be leader Mathematics me i sabi Jagbanjantis i no sabi On the journey to be a man or woman do what is right follow your heart cos the time is now Say no to violence music is the weapon this is the time of your life ah ah
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Mathematics Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12399794/Freeze_killa/Mathematics>.
Discuss the Mathematics Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In