Come And Roll (feat. Vic2kul)
Charles Onyeabor
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Now I just want good vibe do you feel Me Take me high take me past the Ceiling No dey do wetin go hurt my Feelings So Do you feel me Say Tonight I just want you to do me Those kind things wey we dey see For movie Wey dey sweet my body each time You cruise me So Do your duty Oh Judy Come and roll Baby come and roll With me Come and roll Baby come and roll With me Come and roll Baby come and roll With me Come and roll Baby come and roll With me I'm hypnotised by the way you Move it I no go lie I like the way you Moving I'm hypnotized by the way you Move it I no go lie I like the way you Moving Stop now Take a minute but don't touch Down Change your style and take us Higher Wanna spend the night in cloud 9 That's right Na all night We go dey keep am going night till Dawn Kpucha mu isi oh baby I don't Mind Your body girl na fire I know you will look finer When you take off your designer Come and roll Baby come and roll With me Come and roll Baby come and roll With me Come and roll Baby come and roll With me Come and roll Baby come and roll With me I'm hypnotised by the way you Move it I no go lie I like the way you Moving I'm hypnotized by the way you Move it I no go lie I like the way you Moving I just want to party I just want to dey ok I just want to party Come and roll with me right now I just want to party I just want to dey ok I just want to party Come and roll with me right now Come and roll Baby come and roll With me Come and roll Baby come and roll With me Come and roll Baby come and roll With me Come and roll Baby come and roll With me
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Charles Onyeabor, Ifeanyi Nnaji, Victor Agbo
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Come And Roll (feat. Vic2kul) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12408483/Charles+Onyeabor/Come+And+Roll+%28feat.+Vic2kul%29>.
Discuss the Come And Roll (feat. Vic2kul) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In