Lagos Baddies

Phoebe

0 fans

Phoebe


2:24

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Say me I know ladies
Wey dem get kpa
Shay na the money or the yansh side
Them fit to buy you plus your daddy's house
All of this girls dem no play
Awon omidan mi o sere o
And dem ma stack this money to the ceiling
Lagos baddies for a reason
And dem no rely
On no body
Your popsie!

So I say ye! ye!
Ye! Ye!
Alakija money no be play play
Danjuma sef no dey sere
Tiana empire no be were

So I say ye! ye!
Ye! Ye!
Alakija money no be play play
Danjuma sef no dey sere
Tiana empire no be joke a

Anytime I come around
I come in style
Like toke makinwa
And I hope one day go come Aunty tiwa go dey my song

I just wanna be a lagos baddie
With no lagos daddy
Carry Bentley kama gbe lo party
V6 engine
All offending
In my fendi I rock my fendi with zara
As I move on o
Kawon lara
And dem dey jealous me dem dey para
And I no lost but still dem dey find me
Who dem be wey dem wanna check my Ip
And I Dey find my money
Omo na money I dey find
You no fill kill my grind
And every woman fit to shine

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Oluwakemisola Babajide

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lagos Baddies Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lagos Baddies Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12419139/Phoebe/Lagos+Baddies>.

    Missing lyrics by Phoebe?

    Know any other songs by Phoebe? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sang the 1965 James Bond theme, Thunderball?
    A Andy Williams
    B Tom Jones
    C Elton John
    D Van Morrison

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Phoebe tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!