Merci

Davies & Headiess

0 fans

Davies & Headiess


3:00

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Davies Milli
(Worldwide)
(You know the vibes)

Oluwa dakun bless me (bless me)
Cos the boy wan blow like Messi (Messi)
Make Oluwa give me the blessings (blessings)
Make I Dey ball make I Dey flexin' (flexin')
Oh na na
Na pikin wey get money pass, hin mama go like
Mama go like yeah
Na pikin wey get money pass, papa favorite
Pa favorite yeah
Baba dakun bless me sotey, make enemies sef dey fams me
Baba dakun bless me sotey, make enemies sef dey fams me

Ten over ten like Messi
I'm your favorite player, Balotelli
E shi ma ri mi ninu telle
Olohun, o n gbona feli feli
Omo iyami ma ro sę o

Baba God ma bless me sotey
Enemies sef go fams me
Baba God don bless me sotey
Enemies sef dey fams mi

Shey mi l'agba baller bi ti Messi
Oluwa jo show me mercy
Ore mi po mo tun fe si
Ninu ola re kin ma fe si

They never see me coming huh
Everywhere I go I spread, staphylococcus
When it comes to money never losing no focus
I just wanna be boss, call me Rick Ross
A queen by my side
Huh
Make money till I die
Hustle all night, wanna pull up in a G5
Spread love, life no balance like a zigzag
Avoid this sh*t from distance
Disrespect to one of my resistance
For an instance, Wahala be like bicycle
Olosho don carry cuban, huh
Only one life you know o
Life is yolo I know o
Sometimes I wonder you know, real pain come from people that you know o
Life no be so
I hustle pass commando
I Dey pray for my doe
Everyday grind grind grindin' for the doe
Ah, eruku grind for the doe
Every all night we dey grind for the doe
Shout out to my niggas, we dey hustle for the doe
One day ah
Big bag for the doe oh oh oh

Baba God ma bless me sotey
Enemies sef go fams me
Baba God don bless me sotey
Enemies sef dey fams mi

Shey mi l'agba baller bi ti Messi
Oluwa jo show me mercy
Ore mi po mo tun fe si
Ninu ola re kin ma fe si

Bless me sotey
Make enemies fams me
I say make you bless me sotey
Make enemies turn to fans mi

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Qudus Ojokuku, Sanmi Odo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Merci Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Merci Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12443276/Davies+%26+Headiess/Merci>.

    Missing lyrics by Davies & Headiess?

    Know any other songs by Davies & Headiess? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rapper sings the song "Up"?
    A J. Cole
    B Drake
    C Nicki Minaj
    D Cardi B

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Davies & Headiess tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!