Hope [Live version]
Lordmoon, Legit bossz, Lil. Miles
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Eh God Boss Girlie my body no won rest Anytime my mind follow you go anywhere wen you dey They say wetin person sef no know, no fit kill am But that one no count death by high bp I no want make you feel alone, yes I know say Jesus na your saviour, police no be friend But no be everytime pretend, do odeshi like say Sometimes you no dey feel any pain No need to dirty my white shirt o Mascara and the foundation o Bring out the artist wen dey inside you Cry belleful for my shoulder No need to dirty my white shirt o Mascara and the foundation o Bring out the artist wen dey inside you Cry belleful for my shoulders I hope say you feeling alright (Alright) I hope say you feeling ok (Ok) I hope say you go call me When you just no won talk or you won hear me breathe Shey na the love wey I give wey you want But you no gree talk Right now you are begging for more My crazy mi amor I give it all to you Take am I stand by you Memories, memories, memories Memories, me- mories I settle down make you my melody For you, for you Ah ye ye ye Ah yo ye ye Me I go run-away I go stand by you through the worst times Through the worst times oo (ah ah) Through the worst times oh oh No need to dirty my white shirt o Mascara and the foundation o Bring out the artist wen dey inside you Cry belleful for my shoulder I hope say you feeling alright (Alright) I hope say you feeling ok (Ok) I hope say you go call me When you just no won talk or you won hear me breathe Oh no no no She dey connect She dey give me joy Like ho-ney Make we connect make it more with her Girl be honest (oh yeah) Pick up my phone when I dey call (call) Tell me wetin you want and I love (girl I love it) Cause me no get time to dey slow down Girlie me for love me I fit to dey (dey dey) Make I no go fit to come dey stress you Baby jekomo make you fit to calm down (calm down) Tell me what you want make I go do am jejely Baby girl me I stand by Anywhere you want me I go dey (make I dey dey) Girlie calling on me on my phone (on my phone) Baby jekomo you shey you know say Girlie me I fit to like your style (your style oh) No need to dirty my white shirt o Mascara and the foundation o Bring out the artist wen dey inside you Cry belleful for my shoulders I hope say you feeling alright (Alright) I hope say you feeling ok (Ok) I hope say you go call me When you just no won talk or you won hear me breathe Flash if your credit finish How many mb dey remaining I hope say you go call me When you just no won talk or you won hear me breathe I hope say you feeling alright (Alright) I hope say you feeling ok (Ok) I hope say you go call me When you just no won talk or you won hear me breathe Flash if your credit finish How many mb dey remaining I hope say you go call me When you just no won talk or you won hear me breathe
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Edison Miracle, Lil Miles, Uchenna Orji
Lyrics © Lordmoon
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hope [Live version] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12458560/Lordmoon/Hope+%5BLive+version%5D>.
Discuss the Hope [Live version] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In