Bad (feat. Zeezboi & Hurdihmoore)

Too Slim

0 fans

Too Slim


3:17

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Weey
Man on duty
Man on duty
Man on duty
Paid my dues
Ain't no body way fit dull my pee
Duty
Duty
You know man on duty
I swear this girl she bad
She jst wan chop my money
I swear me I no Dey lie
Me I just wan touch her body
Sexy lady don't be shy
My account is very heavy
Make you just talk to me nice
Talk to me nice girl
She bad o
Girl she bad
She bad o
Omo to dun to fine
Girl she bad o
So me say girl she bad o
She bad o
Omo to dun to fine o
Girl Girl she bad o
She bad o
Na the kele wey been Dey my yard o
O jo Mo de ni no be yaro
And then she fine o
She gimmie dirty wyn o
So I go do am as I please
Show me all your kele
Ones you calling bebe
Put them on display
See This one no be play play
Put them on a relay
And watch my baby display
Show them why you moving like that oh
Baby girl, just a Likkle wine o
Many things I Dey do to Survive o
Na your body be the reason for my Grind o
No mind me girl, I dey wyn o
Fill any random space
Anywhere i see her I no dey comot face
Na your body be reason why I craze
Na your body be the reason I no want rest my case
She bad o
Girl she bad o
She bad o
Omo to dun to fine o
She bad o
So me sing
Girl she bad o
She bad o
Omo to dun to fine o
She bad o
Omoge you baad
Even Wande Coal and D'banj don testify to your badness
Omo you too Baaad Ooo
You fit make the late M.J come back to the floor
Your body high me like canabis
I just Dey wonder which kyn girl be this
Her swag be dripping like we Dey Fiji
Gat me feeling like a piano wey no Dey on key
When you whine OMO na 20 Gbosa
Ten men down when them try come too closer
So me close to you is like a bonanza, nanza nanza nanza eehheh
Mo'n ko eh je (yum yum yum yum)
Ko eh je bi ounje
Bredi Ati Ewa
Koki'n shey ounje
Iwor nikan ni mo fe ma je
Give it to me
Give it to me
Let your body bounce girl
Give it it to me
Give it to me
Give it to me
Let your body bounce girl
Give it to me
Give it to me
Give it to me
Let your body bounce girl
give it to me
Give it to me yeah
Give it to me
Give it to me yeah yeah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Adegbule Victor, Momoh Momoh, Olabisi Abdulazeez

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Bad (feat. Zeezboi & Hurdihmoore) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Bad (feat. Zeezboi & Hurdihmoore) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12672570/Too+Slim/Bad+%28feat.+Zeezboi+%26+Hurdihmoore%29>.

    Missing lyrics by Too Slim?

    Know any other songs by Too Slim? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The following are animals mentioned in the 1944 biggest hit single: "Swinging on a Star" by Bing Crosby, except...
    A A pig
    B A mule
    C A bird
    D A fish

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Too Slim tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!