Trust Issues

sidney runthings

0 fans

sidney runthings


2:51

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Lord protect me from the people that i trust
I can't read mind dem fit dey pray make i fall
I dey online just dey check different blogs
Wetin i dey see right now just dey make my tear drop
Lord protect me from the people that i trust
I can't read mind dem fit dey pray make i fall
I dey online just dey check different blogs
Wetin i dey see right now just dey make my tear drop
Don't smile at me if your intention non dey genuine
If i smell the hate i non go show up for your venue
I have to keep myself safe and focus on my revenue
Money bring so many enemies yes i always knew
Na make i dey stay for my lane
Dem dey look for who to blame
Hating on each other wonder what there is to gain
Depression everywhere because the world is filled with pain
My word na my bond I'm the realist in the game
So i say, together we non go fail
I asked for help they never gave
I'm hustling everyday just to put myself for the right place
Just trying to figure out a way to put food on my plate
Negativity nigga is depressing give me a break
They non want make i enjoy they wanna see me catching case
No need to step on someone before you fit find your way
I just dey do my own thing you can also do the same
Few people in my cycle want to see me fade away
Lord protect me from the people that i trust
I can't read mind dem fit dey pray make i fall
I dey online just dey check different blogs
Wetin i dey see right now just dey make my tear drop
Lord protect me from the people that i trust
I can't read mind dem fit dey pray make i fall
I dey online just dey check different blogs
Wetin i dey see right now just dey make my tear drop
Don't really care who's making more hit or who's better than me
As long as i am getting paid the money is going and coming in
Double heart for my supporters thank you for believing me
Your positive energy they bring out the best in me
Found myself waking up at night just to have a smoke
Wetin i dey think na how my name go take go round the globe
Music na one thing when they help us heal soul
I invested in my talent now the cash they flow
Be public enemy way before the rap game
Do people get along with me every time no way
E go take a miracle for me to trust someone again
My style dey different e non get any duplicate
I know you think you mean well but me i non go fit lose guard
So be honest with me so that me and you go last
Na me be the real definition of a real nigga
People when they act too friendly na them i dey fear pass
Lord protect me from the people that i trust
I can't read mind dem fit dey pray make i fall
I dey online just dey check different blogs
Wetin i dey see right now just dey make my tear drop
Lord protect me from the people that i trust
I can't read mind dem fit dey pray make i fall
I dey online just dey check different blogs
Wetin i dey see right now just dey make my tear drop

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: sidney runthings

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Trust Issues Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Trust Issues Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12675757/sidney+runthings/Trust+Issues>.

    Missing lyrics by sidney runthings?

    Know any other songs by sidney runthings? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's featured in the music video of Baltimora's 1985 biggest hit single: Tarzan Boy?
    A Jimmy McShane
    B Maurizio Bassi
    C Claudio Bazzari
    D Naimy Hackett

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    sidney runthings tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!