ENJOYMENT

McDaniels OB

0 fans

McDaniels OB


3:12

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Uuuuhh yayyy
King Jerry on the Beat
McDaniels on the Heat
Yeah yeah yeah yeah
Huuutuudurudoodudoohuuuu

Wey tin Dey bother your mind this morning
Many problems sha
Your pocket dey patapata like you don't think
Na Poverty do am
Come see your papa God Dey in Heaven
With open Arms see He is calling
So Kpakam your burden unto him
Make you no worry

Oga Jesus Carry Favor for your body
See Jesus carry fire for your enemies
Hey busy body calm Down
Because if Baba God say enjoy life
Who can destroy the vibe
When Baba God Dey stand for us
Who can stand against us

Telle me that you that my God is a vibe
I wanna know that you know that my God is a King king
Uhhh if Baba God say He will do
Who can stop him from doing
Whenever he sees he will move
Move just for you

If you serve my God ooo
Enjoyment Enjoyment Enjoyment
Ayeeleleleeey you life go better
Enjoyment Enjoyment Shaku
If you serve my God ooouhh Enjoy
Enjoyment Enjoyment Enjoyment
Ouuoo Jehovah Nissi
Enjoyment Enjoyment Shaku

Heleeleleeleeeey
Enjoyment Enjoyment Enjoyment
Your life Enjoy you go see blessings nyafu nyafu you you go shine oooo
Enjoyment Enjoyment Shaku
Enjoy ooo Enjoy ooo
Enjoyment Enjoyment Enjoyment
Skidabadeebaa Peace like River
Enjoyment Enjoyment Shaku

Woobuduuuhhh He go lift you
Higher Higher enjoy life
Better o Better now
Uuuh Higher oooo
Higher Higher enjoy life
Better o Better now

O Heaven we go dey
Christ we go hail
Everybody bow down his name we go hail
We go sing with Gabriel
Bow to the Savior
Twenty-four Elders with them we go praise
My deliverer deliver kille them kille them
Break enemies them plans
My Agidigba we go sing and dance in honor
Take ooo Baba
Make we Dey enjoy life in Your kingdom
Life full of Prosperity
Carry me dey go forward Baba
Do do doooo

Heeley Enjoyment
Enjoyment Enjoyment Enjoyment
Oh you go enjoy like your father be king
You go enjoy ooo
Money enjoy
Aaahh ahhhh ahhhh
Favor enjoy
Ibi like water
Me I go shine o
Long life enjoy o
Aaahh ahhhh ahhhh
Richness enjoy o
Prosperity tdaadaadaaa

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Daniel Bonsu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ENJOYMENT Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ENJOYMENT Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12682907/McDaniels+OB/ENJOYMENT>.

    Missing lyrics by McDaniels OB?

    Know any other songs by McDaniels OB? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In one of Taylor Swift’s songs, it says “Now I’m lying ____”
    A On The cold hard ground
    B To you
    C On You
    D About love

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    McDaniels OB tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!