WindChild
WORDSMITH BASSEY
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Eh ya yah, yah yah yah The Lord is my shepherd and I shall not want! shall not want Word & Sound Revelation Ayah yeh yeh They wrote me off and said it's over Dem say this my case na carry over I looked up to hills They popped the wine before game over "Jehovah make Dem get hang over" I cried for help yeah yeah yeah As a Child of the Wind. Everytime I get on my knees aha I always win oh I am not alone on this roller coaster Look who's by my side Tell me why I go see shame. Laiye laiye! I no go ever see shame, When Odogwu dey my side I no go ever see shame Laiye laiye I no go ever see shame YESHUHA dey my side Just with a snap of His finger All my troubles and challenge no dey linger Wetin God no fit do ..yeah yeah yeah Na scam! So every now and then I go sing am Na who wan fight me, Make e no think am aya ya ya It would be a fist full of air yah Yeshuaha paid the price And everyday I'm paying the duce yah On this pilgrim journey Ayah yeh ya yah So as a Child of the Wind, Everytime I get on my knees I always win oo yeah I no go ever see shame Laiye laiye I no go ever see shame YESHUHA dey my side
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"WindChild Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12704780/WORDSMITH+BASSEY/WindChild>.
Discuss the WindChild Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In