MONEY
Bhim Ranking
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
This life we live bro look for money This no be motivation ebe serious warning Wetin' you go chop if you wake up early morning And If you run out of cash Chairman am sorry Ask Lyf story Don't go broke you go lose respect Dem go see you like insect Everybody go dey lose interest get money and mind your own business Look for money To all ah mi bwoy and gal em' Look for money All ah mi man and woman Look for money Mi no care who you are mi no care who you be Look for money The truth is one and mi affi tell you Look for money To born poverty is not the thing but to die poverty is dangerous aswear God first money next so ano dey do go slow for here Anyplace wey you go dey see me ebe money wey adey go chase for there Nobody go dey help you get up and do something for yourself Mi just wanna be a money maker Mi just wan fly go Jamaica Mi just wan focus on de paper If eno be money then call me later This thing Adey talk if you no get some Broda you no go be handsome Eno easy buh you for search am Money wey make shatta bundle handsome Look for money To all ah mi bwoy and gal em' Look for money All ah mi man and woman Look for money Mi no care who you are mi no care who you be Look for money The truth is one and mi affi tell you Look for money Don't go broke you go lose respect Dem go see you like insect Everybody go dey lose interest get money and mind your own business Look for money To all ah mi bwoy and gal em' Look for money All ah mi man and woman Look for money Mi no care who you are mi no care who you be Look for money The truth is one and mi affi tell you Look for money Look for money
Struggling with MONEY? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"MONEY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12705472/Bhim+Ranking/MONEY>.
Discuss the MONEY Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In