Thankful (freestyle)

Spice Priezt

0 fans

Spice Priezt


3:21

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Chants
Every morning by eight
I am on my feet my feet
I don waka come out
Don wetin I go eat
Cause man wey dey for
House no go see food chop
And so many people
Wey dey go yarn shit
But nobody know
Nobody know
How I dey how I dey
Nobody know nobody know
How I survive how I survive
Nobody know ooo
Nobody know ohhh
Nobody know oooo
Oooo
Omo sha madupe
A MA madupe
If no be God
If no be God
Shebi man for Don kpame
A Sha MA dupe
A Sha MA dupe
If no be God
If no be God
Man for Don kpame
A Sha MA dupe
We go dey give thanks to Jah Jah
O Lord
We go dey give
thanks and more
Sha MA dupe
A Sha MA dupe
If no be God
If no be God
Man for don kpame
Thank you for the air
wey I dey breathe
Thank you for your blessings on me
Thank you for everything
You that you doing
Even did the one I no dey ask for
Baba got my back
Twenty four seven
Loke Loke ni spice lo
Loke Loke ni army lo
Every second
MO ma Gara MO Gara
Tiri pe MO ni baba
Every second
MO Gara MO Gara
Tiri pe MO ni baba
Baba got my back
Twenty four seven
Baba got my back
A ma dupe
A MA madupe
If no be God
If no be God
Shebi man for Don kpame
A Sha MA dupe
A Sha MA dupe
If no be God
If no be God
Man for Don kpame
A Sha MA dupe
We go dey give thanks to Jah Jah
O Lord
We go dey give
Thanks and more
Sha MA dupe
A Sha MA dupe
If no be God
If no be God
Man for don kpame
chants

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: David Osunde

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Thankful (freestyle) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Thankful (freestyle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12777393/Spice+Priezt/Thankful+%28freestyle%29>.

    Missing lyrics by Spice Priezt?

    Know any other songs by Spice Priezt? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Dear Winter, I hope you like your name..." Who wrote these lyrics?
    A AJR
    B Adam Met
    C Ryan Met
    D James Met

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Spice Priezt tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!