Champion (Wetin Dem Kill)

Bro Mii

0 fans

Bro Mii


3:06
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Blessing full my body
Blessing full my body
Blessing full my body jor
Blessing full my body

They say life no go sweet (wetin dem kill)
Because of charm wey they get  (wetin dem kill)
Whatsup  (wetin dem kill)
I mean Baba kill Im son  (wetin dem kill)
Make I fear  (wetin dem kill)
Because of power wey dem get  (wetin dem kill)
Whatsup  (wetin dem kill)
I'm a city on a hill, I'm a champion
Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem
I'm so fearless
Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem
Champion
Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem
I'm full of the Holyghost
Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem

So strong na we dey here
We got the Holyghost power na who wan fear
They wan come do voodoo for me,
Funny dey can't stop blessing.
Me and Jesus we dey roll gan gan
And my blessing dey come sam sam
Everyday higher move we dey voom voom voom
With the Lord is a win win win

Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem
I'm so fearless
Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem
Champion
Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem
I'm full of the Holyghost
Wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem wey-dem

E full my body (E full my body)
E full my body (E full my body)
Blessing full my body jor (E full my body)
E full my body

Luke twelve seven, second Timothy one verse seven
No need to dey fear Christ dey heaven,
Even when witches for the town come dey coven
Hey mister I'm so covered,
Shielded by His word like a feather
I'm royal priesthood, I'm a god and a force
You see why I can't fear what the enemy does
Hey mister I'm so covered,
Shielded by His word like a feather
I'm royal priesthood, I'm a god and a force
You see why I can't fear what the enemy does

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Moore Igwenagu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Champion (Wetin Dem Kill) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Champion (Wetin Dem Kill) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12780362/Bro+Mii/Champion+%28Wetin+Dem+Kill%29>.

    Missing lyrics by Bro Mii?

    Know any other songs by Bro Mii? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Where was uncle Sam according to Hawkwind?
    A On holiday
    B On Mars
    C In his grave
    D On the Moon

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bro Mii tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!