Charge

De/Vision

0 fans

De/Vision

De/Vision is a German synthpop musical group. The band started as a quartet consisting of Thomas Adam, Steffen Keth, Stefan Blender, and Markus Ganssert. They formed the band in 1988. The name De/Vision is a play on words[citation needed]. The majority of the band's lyrics are in English, but they have had some songs in German. Markus left the band in 2000. In the same year Steffen started a side project as the vocalists with Green Court, called 'Green Court featuring De/Vision'. The band with remaining members Thomas Adam and Steffen Keth were then signed to Drakkar Records and Sony BMG in Europe, and Dancing Ferret Discs in North America. The band is currently signed to Metropolis Records in North America. Since 1994 the band has released a new studio album… more »


2:45
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Devision, devision
Body with the high grade
Badder man ah high grade
You see me on a high way
You see me I'm hustling tight
See me I'm with the niggas
Wey dey turn up for me when I need them
Wey dey turn up for me
Wetin be the charge?
Make nobody fit give me charge
If you talk about my life o
I dey my ocean I dey paddle
So no forget say I been dey grind o
Make nobody come give me charge o
Make nobody give me charge o, nobody
Make nobody give me charge o
Give me that mm
Canadian mm
Make I just dey kpoli, make my body go, mm
The things way dey happen dey bother me
But I wake up in the morning with the energy o
Yeah, no I can't wait for this
I don't talk about the people, government
And the things wey dey happen
Cuz I don't I wanna cry
Every day I look up to the heavenly
To call for the rescue
Wetin be the charge?
Make nobody fit give me charge
If you talk about my life o
I dey my ocean I dey paddle
So no forget say I been dey grind o
Make nobody come give me charge o
Make nobody give me charge o
Make nobody give me charge o
No debate, and if you no relate
If you talk much, you go holiday
My brother watch, you gat to run the race
Make you no go fall like Johnny weak
Johnny way say I dey whine
I dey talk about the rules wey them make
Now popo don dey hold me
Erima o, oya pour me water o, holy water
I no fit look all the plenty suffer o
Suffer, suffer
Wetin be the charge?
Make nobody fit give me charge
If you talk about my life o
I dey my ocean I dey paddle
So no forget say I been dey grind o
Make nobody come give me charge o
Make nobody give me charge o
Make nobody give me charge o
Wetin be the charge?
Make nobody fit give me charge
If you talk about my life o
I dey my ocean I dey paddle
So no forget say I been dey grind o
Make nobody come give me charge o
Make nobody give me charge o
Make nobody give me charge o
So wetin be the charge o
My brother, weting be the charge o
Wetin be the charge, charge
Weting be the charge o?
I dey do the kpa kpa
Weting be the charge o?
Them just wan block all there ways of blessing
Them no fit stop wetin, jah don bless me
It's sounds baby

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Lordenyia David

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Charge Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Charge Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12795431/De-Vision/Charge>.

    Missing lyrics by De/Vision?

    Know any other songs by De/Vision? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I want it all, I want it all, I want it all and I want it now.”
    A Queen
    B Aerosmith
    C The Cars
    D Foreigner

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    De/Vision tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Charge

    »