Untouchable (feat. Mistajay)

RUNn Cho and Ovy Kiing

0 fans

RUNn Cho and Ovy Kiing


2:56
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

(Laughs)
Vibe vibe
Ooh ooh oh oh oh ohh
It's the Kiing pon this one yeah (straight up)
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Mistajay, Mistajay
Prr, grr, Ughn, On God
Yes sir, RUNn Cho

Won le mi bo, won le mi bo
Won le mi bo, won le ri mi
Won le mi bo, won le mu mi
Awon le le le, won ba ba ba
Awon le le le, won ba ba ba


Kilode? kilofe gan gan?
Kilode? kilofe so?
Say the matter don cast, aye
Me I just wan dey my dey
Omogbon, emi gan mowe
Bad man no need shalaye
Kilode tonfe pa omo aye?
Gimme trips make I trabaye

Ah ah ye
Sema duro? sema je je tan?
Ah ah ye
Kilode tonfe pa omo aye?
Ah ah ye
Sema duro? sema je je tan?
Ah ah ye
Kilode tonfe pa omo aye?


Anything dem talk, me I no hear
That one's not my problem
If dem still dey talk, I con hear
Me I gon ignore dem
Cos the matter don spread
And e con be nonsense
So I cover my ears, but dem still dey

Won le mi bo, won le mi bo
Won le mi bo, won le ri mi
Won le mi bo, won le mu mi
Awon le le le, won ba ba ba
Awon le le le, won ba ba ba

Ooh Ooh
How many bottles go make you to yo?
When we pull up everybody go know
The Kiing! Jay-R for RUNn Cho
Meaningless all of the things that they proving
Stainless so clean the way I been moving
*Yawns* bad belle too boring
I know say they be hating
But I don't give a f*ck, I be steady on grinding

I'm just doing my things inside
I no send your vibe
You can tell them, say me getting pride
Me no send their father
Cos me getting higher mood
On fire wood, make dem cook (oh oh oh oh)
I go chop their body and food
Me no send nobody oh no oh

Anything dem talk, me I no hear (oh yeah)
That one's not my problem (Problem oh)
If dem still dey talk, I con hear (oh yeah yeah)
Me I gon ignore dem (oh oh oh oh oh)
Cos the matter don spread
And e con be nonsense (nonsense, nonsense)
So I cover my ears, but dem still dey (yeah yeah)

Won le mi bo, won le mi bo (Won le mi bo oh oh)
Won le mi bo, won le ri mi (ye ye ye ye ye ye)
Won le mi bo, won le mu mi (ooooh)
Awon le le le, won ba ba ba (yeah yeah yeah)
Awon le le le, won ba ba ba


(Ovy Kiing Production)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kossi Daniel, Nnabuike Chijioke, Salisu Junior

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Untouchable (feat. Mistajay) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Untouchable (feat. Mistajay) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12800405/RUNn+Cho+and+Ovy+Kiing/Untouchable+%28feat.+Mistajay%29>.

    Missing lyrics by RUNn Cho and Ovy Kiing?

    Know any other songs by RUNn Cho and Ovy Kiing? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Trust Fund Baby"?
    A Why Don't We
    B One Direction
    C AC/DC
    D BTS

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    RUNn Cho and Ovy Kiing tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!