Dirty games (feat. Kravon)

3lackboy

0 fans

3lackboy


2:55

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Mmm mmm mmm
Mmm mm
Me I nor dey feel at ease
Me I nor fit breath like this
Girl you dun dey do me something
Make me want to speak Chinese mmm
Me I dun dey chin chun chin
Me I nor fit breath like this
Make I run go pull my jeans
I nor wan break penis o
Me I dun dey high like this
I mix Heineken and Gin
The things you do me Aunty
Make me want to call police
But noooo
Me I want pull your jeans
And bend you easy
I wan hear daddy please
Girlie wey dey standard
Girlie no go ponder
Let me put it under under you
Wife and thy plumber
Arrest any man dem
Fire the bagger wey want you
But don't misbehave
No go dey look uche face
No go dey play dirty games
Shey you go pull up my place
But don't misbehave
No go dey look Uche face
No go dey play dirty games
Shey you go pull up my place
Girl wey dey standard
Girlie no go ponder
Let me put it under under you
Wife and thy plumber
Arrest any man dem
Fire the bagger wey want you
Auntie e auntie e
You know I fancy you
Me I wan chop from your canteen o
She no be plan B oh my plan A oh
She want my plantain oh
Me I wanna ride your bicycle
Me I shake her legs like a vibrator
Girlie wey go coolu my temperature mmm mm
Sho fe pami
Girlie go dey make man speak Chinese oh
If I no go do she go kpy me oh
Girlie go defend me like Gattuso oh oh
High me oh oh
Is this love oh oh
Me I'm not that guy wey go vanish oh
Anybody try God go punish oh
Girlie wey dey standard
Girlie no go ponder
Let me put it under under you
Wife and thy plumber
Arrest any man dem
Fire the bagger wey want you
But don't misbehave
No go dey look Uche face
No go dey play dirty games
Shey you go pull up my place
But don't misbehave
No go dey look Uche face
No go dey play dirty games
Shey you go pull up my place
Girlie wey dey standard
Girlie no go ponder
Let me put it under under you
Wife and the plumber
arrest any man dem
Fire the bagger wey want you

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Austin Eluemunor, Favour Ogbebor

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Dirty games (feat. Kravon) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Dirty games (feat. Kravon) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12805085/3lackboy/Dirty+games+%28feat.+Kravon%29>.

    Missing lyrics by 3lackboy?

    Know any other songs by 3lackboy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous guitar brand has a model named the Stratocaster?
    A Didgeridoo
    B Banjo
    C Fender
    D Sitar

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    3lackboy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!