Babym (nts nts nts)

Meelijai

0 fans

Meelijai


2:36

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

KTM
Dollar $ign Pyramid
Nts nts nts
Babym wants to nts nts nts
She don set Ogbono
Say make I bring my gbolo
Oh no no
She 'bout to blow my phone
Now I have to have some fun
Oh no no
I'm a good boy in the world
A bahd boy in Nigeria
Georgina don over call
E weak pass malaria
My lawd o
I don pass the criteria
No one else
She just wan see me for area
Crazy innit¿
How I gotta put it in it
Ma baby in it
I know you like in it!
Nts nts nts
Babym wants to nts nts nts
She don set Ogbono
Say make I bring ma gbolo
Oh no no
She just dey blow my phone
Now I have to have some fun
Oh no no
Love the crazy things you do
I call you babe, you call me boo
Na wetin be the thing wey you gimme chew
Looking good in them Jimmy Choos
Love the crazy things she do
I call her babe, she call me boo
Coca-Cola bottle with the shape she cool
Wetin be the thing wey she gimme chew?
Shout out for me my Madonna
Ten points for me maradona
Just catch all the shots my goaler
I fit kpai for you agba stunner
Nts nts nts
Babym wants to nts nts nts
She don set Ogbono
Say make I bring ma gbolo
Oh no no
She just dey blow my phone
Now I have to have some fun
Oh no no
Georgina don over call
E weak pass malaria
My lawd o
I don pass the criteria
No one else
She just wan see me
6iq o

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Emmanuel Medugu, James Gyobe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Babym (nts nts nts) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Babym (nts nts nts) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12835308/Meelijai/Babym+%28nts+nts+nts%29>.

    Missing lyrics by Meelijai?

    Know any other songs by Meelijai? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song, "Donna" by Ritchie Valens, was written as a tribute to...
    A His sweetheart
    B His mother
    C His grandmother
    D His daughter

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Meelijai tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!