HolidaY (feat. SLeeckY)

flowz

0 fans

flowz


2:27
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Many things wey my eyes don see
Many pains wey my heart don feel
Boy don't sleep cause the grind don't seize
Ye ye
And i know I be bad boy
But don't judge me
The good die young
And I just wan live
Mum don't know that her son burn trees
yea yeah

Omo shey dem bad men wan Dey tempt me
Them Dey learn work like apprentice
Lion mouth money Dey I be dentist
And if na ocean I go turn fish
Omo who no know no go know
Omo who no go ,no go know
Many many days on the road
So na every day we Dey roll
Ye ye ye

So I tell 'em Faraway faraway
Bad energy stay far away
Bad man got no holiday ye ye

Many tear wey my eyes don bleed
Many trees wey my mouth don sip
To stay on track and to stack these racks
Man gats Dey on trees make I no go mad

SLeeckY for de girlz dem suga
Many many man wey wan poison my liquor
Dem Dey hate on a ninja
I no send dia papa dia mama
SLeecky E I be thier godfather

Them go dislike this
Them be javagantis
Cause I stand fit
I be Authentic
Shurdi ass too thick
I might lick her feet
Just to burst your instinct
I fit to do many things
Bad to the core but I no be cultist
Smoke anything but I no be junkie
Like Burnaboy mummy you can bank on this
Your little boy no fit ever cast for street

So I tell 'em Faraway faraway
Bad energy stay far away
Bad man got no holiday ye ye

Omo make you Dey faraway
No go enter my lane

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kenneth Ogblechi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the HolidaY (feat. SLeeckY) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "HolidaY (feat. SLeeckY) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12839351/flowz/HolidaY+%28feat.+SLeeckY%29>.

    Missing lyrics by flowz?

    Know any other songs by flowz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Beethoven symphony number is in F major?
    A 3
    B 1
    C 8
    D 5

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    flowz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!