No Time

pexman

0 fans

pexman


2:21

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Fire

Ono omona

No Time
No Time
No Time

I gots work hard everyday
Turn all day
To holiday
So many things i pray
Make them show
Make them come my way
For real
I gots makes money
Get paddys
When dey check on me
So i no gots dull
On the high way men
I swear, i gots dey on speed
Cause

No time No Time No Time
No time
No time No Time
No time

No time No Time No Time
No time
No time No Time

No time No Time No Time
No time
No time No Time
Pexman you too good

No time No Time No Time
No time
No time No Time
Make dem give another time jo

No time to dey check time
Can i be your best man
I can be your one and only man
Call me pexman
If you want to drive
On an electric way
I give you tesla
For this your matter girl
I swear
I get enough plan

Two second i drop am all
Now she come dey call me
Dey tell me sey
Na me be the only guy
Dey want for real

Two second i drop am all
Now she come dey call me
Dey tell me sey
Na me be the only guy
Dey want for real

No time No Time No Time
No time
No time No Time No Time
No time

No time No Time No Time
No time
No time No Time

No time No Time No Time
No time
No time No Time

No time No Time No Time
No time
No time No Time

No time to dey check time
Cause time no even get time
Na who dey dull for the matter
Make money chop life bro
Yeah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Efeturi Onoyona

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Time Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Time Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12840391/pexman/No+Time>.

    Missing lyrics by pexman?

    Know any other songs by pexman? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Rico J. Puno famous for?
    A Rock Me Gently
    B Didn't We
    C My Old Piano
    D Together Forever

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    pexman tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    No Time

    »
    • The Flash Season 1