Dark Side

A Sound

0 fans

A Sound


2:24
#1

 Struggling with Dark Side? Become a better singer in 30 days with these videos!

Call me Asound
Limwa limwa
Spiritual limwa

Me I don see reyni vexi leave my pops land
My mama Dey vexi Asound why you leave house
Akada no Favour since when I Dey class
I Dey struggle to get A but na F sharps
Suzanny come leave me when I needy her pass
After 4 years wey I finish school I still Dey write maths
When you think of me kneel pray for me
I can't find my way back home

Mama yeyyyy  Make I no fail
Mama yeyyyy
Amen
Mama yeyyyy make I no fail
Mama yeyyy
Amen

E get many many times wey me I wan cry o
Wey  me I wan cry o
Water plenty my eyes o ahh
My sister steady she Dey gas me I swear na she be my life soda
If I need the stamina na ani steady be pillar
Plenty plenty times wey I wan shayo make e be over
but my heart strong bobby lashley know say Asound na soldier

Mama yeyyy make I no fail
Mama yeyyy
Amen
Mama yeyyy make I no fail
Mama yeyyy
Amen

Many many fit know
Nobody fit know , wetin I pass tru ah
Many many fit know , nobody fit know , wetin I pass tru ahh

Mama yeyyy make I no fail
Mama yeyyy
Amen
Mama yeyyy make I no fail
Mama yeyyy
Amen

When I go blow now
Limwa

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Aaron Mike

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Dark Side Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Dark Side Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12898544/A+Sound/Dark+Side>.

    Missing lyrics by A Sound?

    Know any other songs by A Sound? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Stupid" is a 2019 biggest hit single for which singer?
    A Billie Eilish
    B Bea Miller
    C Tate McRae
    D Camila Cabello

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    A Sound tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Dark Side

    »