Summer
KIDDO
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Why is it that so few people can be described as successful Man just wanna live right Flexing till we reach mars Rock steady to good tides No reason me I look nice (sure you know know ) Standing on my ten toes We no sin we no come jonze Turn up the radio You listening to the good vibes(Rasta) E be summer time Fun trill and vibes For me and mines Sweet vibes till the sun don rise Scenery looking fly Sexy kele wey go dig my style Ogogoro for the men on site Make we shak till the morning time O wo wo Abeg just leave parole I wan shayo (yeah) Man wan chop up I wan kpo (Rodger dat) No come for relax No try jonze the vibe (rude boy) Mr Dj scratch up ficky ficky Whine selecta to this gbedu (dun know) Enjoy life no dey look uche face o my (rude boy) Enough flex some buju banton Wake up with the high I'm feeling thankful General mood sensie in my league Turn it up mr dj turn it up o My mind good my leg dey kampe Nigerian cana for my dream Fake life no dey sweet so That's why me i just steady dey put work now E be summer time Fun trill and vibes For me and mines Sweet vibes till the sun don rise Scenery looking fly Sexy kele wey go dey dig my style Ogogoro for the men on site Make we shak till the morning time O wo wo
Struggling with Summer? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Summer Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12902495/KIDDO/Summer>.
Discuss the Summer Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In