Sometimes

Bob blaq

0 fans

Bob blaq


2:35

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Life f*ck me up time without numbers
Mo sheshi lo cum mo lo bi Ibeji
How broke boy wan take explain say he no lazy
This life we living now is not funny
Ehh Sometimes when I see my mama crying I go feel so bad
Tipe ni moti ri pe life hard
Anything you wish me me I wish you back
Tell them make them give me chance
If they gimme any beat I go deliver
Don't judge cos am smiling online only me know wetin I Dey face offline
Momo taye ba n je aye
I go fix my wrongs
I go go on tour
Ayra star I go shoot my shot
Taye ba n jaye (Taye ba n jaye)
Una no fit see me fall
Cos am bold and strong
Bad belle I go cut them off
Most times when am feeling bothered
Me no go see mankind
I go call my brothers mani Kini format they go say make I show one time
Tiba ti wa de island won ma lemi bota
Cos I no Dey smoke all these things ton fa
I just wan make more money more life
Cos my mama no wan make turn bad child
Sometimes when I see my mama crying I go feel so bad
Tipe ni moti ri pe life hard
Anything you wish me me I wish you back
Tell them make them give me chance
If they gimme any beat I go deliver
Don't judge cos am smiling online only me know wetin I Dey face offline
Momo taye ba n je aye
I go fix my wrongs
I go go on tour
Ayra star I go shoot my shot
Taye ba n jaye (Taye ba n jaye)
Una no fit see me fall
Cos am bold and strong
Bad belle I go cut them off
Most times when am feeling bothered
Me no go see mankind
I go call my brothers mani Kini format they go say make I show one time
Tiba ti wa de island won ma lemi bota
Cos I no Dey smoke all these things ton fa
I just wan make more money more life
Cos my mama no wan make turn bad child

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Amodu Quoyum

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sometimes Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sometimes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12920698/Bob+blaq/Sometimes>.

    Missing lyrics by Bob blaq?

    Know any other songs by Bob blaq? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the Beatles album Revolver which member sings "I'm Only Sleeping"?
    A Paul McCartney
    B John Lennon
    C Ringo Star
    D George Harrison

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bob blaq tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!