God Is God (Sped Up)

Waveboygramm

0 fans

Waveboygramm


2:07

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hey wavy
I watch my pairs walk apart
Far different to mine
And I grew more confidence
With my own solitude
Pepper dem atarodo
Dey wanna stop me I don go go
Jalla jalaluhu ni koko
So make you no think you be the koko oh
Many days and plenty days
When be say no money dey
I dey steady working everyday
Ko si holiday
9-5 say we on the Go oh
Coz everything I want is expensive gan
Jaiye ori mi want no drama gan
Pull up all white in my louis vuitton
Ori mi ma sun Mo ni ki gbera tan
Coz as money no dey oh
Baba ni no ke pe oh
Baba make you hear me oh
As I dey work in progress
I dey pray for success
I know God is God
God is one
Nd Muhammudu is rusolulahi
Every good thing make he be for me
Kun faya kun
Make he be for me
Coz oh no oh no
Sapa fit make he man jugo
Ya robbi shey mi lomo tan so
And everywhere me I go
Make them show me love
Ko ma she ri mi tan
Ki aye Mi ko ma se si sugbon
He get some days wey I no get kobo
Those I no fit turn up Mi o de le toro
See I have seen it all
O won ti oju ri ti enu kole so
But everyday by day i look up to God
Make he guide my way make I no go fall off
Them wan do me juju
Toripe wo ni inu won o dun
Some say Mo gawu
Mo gawu but daily 6figures ni ara fe ayii
Why 7 go 8 9 ayii
I put my life on this grind oh oh
Nd if I die young
Sing my songs so loud
Don't you cry
I know God is God
God is one
Nd Muhammudu is rusolulahi
Every good thing make he be for me
Kun faya kun
Make he be for me
Coz oh no oh no
Sapa fit make he man jugo
Ya robbi shey mi lomo tan so
And everywhere me I go
Make them show me love
God is God
That means you're a creature
Whom he created nanana
In him you live and move have you being
Your heart won't even beat apart from his hands in your life oh no no no
The mind you use to suppress the truth of is
Existence is sustained and upheld by him

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ososanya Yusuf

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the God Is God (Sped Up) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "God Is God (Sped Up) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12920882/Waveboygramm/God+Is+God++%28Sped+Up%29>.

    Missing lyrics by Waveboygramm?

    Know any other songs by Waveboygramm? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rap Monster is from which boy group?
    A BTS
    B The Vamps
    C Why Don't We
    D GOT7

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Waveboygramm tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!