Gang Gang Gang

Drako, Beng simon, Oben Junior, iGodt

0 fans

Drako


2:44

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ohhhhh ohhh
Man na gangster 
When I see ma gang
Man d gang gang gang
Ehhhh ehhh
You wanna bang
Pull up with your Gang
Make we Bang Bang Bang

Busy busy
Man dey busy busy
Steady chasing
Everyday man d count na racks
No cap
Lamma sabi flip them packs
Lookout 
Men dem say they dey ma back
Dey ma back
Dey ma back
Men dem say they dey
Ma back
Now the same men dem
Dey ma front
Me no give a f*ck
Me I dey attack
Man na lewandowski 
I no d lack
Screaming Gang Gang
To ma broskis
Cus we always making money
On the low key
Ski on the low key
Only the family
Man na thug 
Man na thug
Man na dope boy
No be luck back to back
Man d work boy
If na joke better stop
Cus ma retour no d talk
No be mop
Man d pull up
With Da Mob
If I see you with ma opp
Or a cop 
You be opp
Juh know
Man I Usain bolt ma city (DLc)
Real Gs dey dey ma vicinity 
We litty 
Like we just made a milli
Na that kana feeling you know
cnd the girls keep on coming
Like a yoyo they know
Ok


Man don be na ototon
For book
Like the weights small
Naha i no fit keepam 
For ma loko
Bad limbe pikin 
I d support me na Opopo
Men dem no want give
Ma place 
So I come takam with koboko
I dey for sadi d check sense
Me and Drako
Wejust get some new connect
So man want strategies the distro
clways on alert 
Ma bro ever dey at akimbo
Who be you?
You no be threat 
I no d fear you and your people
Holy water dey ma head
Checking na ahead ahead
Man d run sleep like say
They troway water for ma bed
Wild beef I no be pet
I do ma things with no regret
My mama tell me say ei like
Ma spirit make I no relent
So I
Stay humble for chop double
cnd makala day for any baga
Way want cus trouble 
I beg
We don struggle
We d still hustle
Na we d makam make
Ei turn if you don forget
Rugged
Sharpen ma mateko 2 side
Like issakaba
Sep inside ngata 
I get retour way no d fear warden
Deng deng deng
For here na bang bang bang
Man go sleep if I comot
With ma Gang Gang Gang
chhhhhh

Ohhhhh ohhh
Man na gangster 
When I see ma gang
Man d gang gang gang
Ehhhh ehhh
You wanna bang
Pull up with your Gang
Make we Bang Bang Bang

(totototototo)

Ohhhhh ohhh
Man na gangster 
When I see ma gang
Man d gang gang gang
Ehhhh ehhh
You wanna bang
Pull up with your Gang
Make we Bang Bang Bang

(totototototo)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Beng Teh

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gang Gang Gang Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gang Gang Gang Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12954798/Drako/Gang+Gang+Gang>.

    Missing lyrics by Drako?

    Know any other songs by Drako? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "All Out of Love" is a 1980 biggest hit single for which band?
    A Styx
    B The Hollies
    C Air Supply
    D Little River Band

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Drako tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!