Young Grad (feat. 2Khay & Stunkid)
John Tucker Hayes
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Make we celebrate, chill live life or make we thank God John Tucker Hayes Make we celebrate, chill live life or make we thank God I don't know for you All I know be sey We, we go do all We go sing praise to the lord We go ball for sure After all the stress, school no ye wiee so ma guy don dull Make we celebrate, chill live life or make we thank God I don't know for you All I know be sey We, we go do all We go sing praise to the lord We go ball for sure After all the stress, school no ye wiee, baby girl don dull So my guy don't dull, baby don't dull Wetin at all wey man never see before No matter the struggle we standing tall That's why all the mandem, ma name demma call Tucker Cos all of ma gee's no go suffer We never go carry last, first class upper Trailing, trailing, trailing, never We go fly to the skies like a chopper Young graduates wey dey ball like Beckham Swag so clean everything dey affect am Swag so clean all my gee's dey oppress am Yh, Aboteree Obi nnim koraa obi kyiree Obo ni ti nko tise kotiree Fresh graduate diee Dien ni ahotseree Make we celebrate, chill live life or make we thank God I don't know for you All I know be sey We, we go do all We go sing praise to the lord We go ball for sure After all the stress, school no ye wiee so ma guy don dull Make we celebrate, chill live life or make we thank God I don't know for you All I know be sey We, we go do all We go sing praise to the lord We go ball for sure After all the stress, school no ye wiee, baby girl don dull After the stress we finally here I remember putting pen on my last paper Thank God for the years And neggar never signed up for this shid School got me travelling all for just And big as we grew on a medal but neggar for that, Imma see stress I grew up to believe that I pulled up in the school Fully confused and no one to turn to I was a kid, young boy Looking around my friends aren't coming to the same school Plenty things on my mind Phone full of slides, got to make results good Plenty things in a day Got to make the time and write my songs too But it's not just about stress School taught me more than less I close my eyes I'm blessed Ma friends and the people I met Thank you for Mama and Daddy believing the boy from day one I feel so lucky, I put in the work, study ma books, sturdy de rarri Yuh, we made it Came this far by the grace of God God, God He did it Live the life, I ain't got a million till I nailed it All these times, all these times God He did it Yuh, Yh Yh Yh we did it Make we celebrate, chill live life or make we thank God I don't know for you All I know be sey We, we go do all We go sing praise to the lord We go ball for sure After all the stress, school no ye wiee so ma guy don dull Make we celebrate, chill live life or make we thank God I don't know for you All I know be sey We, we go do all We go sing praise to the lord We go ball for sure After all the stress, school no ye wiee, baby girl don dull Tell them we want them They sucking my soul ma y3 condemned Na min nko class Never chop last, 4 years niee Bro im so glad Through all the struggles we don pass There you go S3 mi ka na, woa ngye ende, aa mi y3 mi3nu There you go Wo si mintumi na me si hw3 Quartanois, yes come pass From dread locks to ma down cut 7 to 9 na you dey class Na me ma da, still we all pass There you go I'm more than ordinary I rap in twi and Spanish too Ma captions necessary Aprecie tú a tos dos Mi amigo senda su Fue una linda espiración contiguo I say thank you my bros School y3 wi3 nenso yanko oo I catch you aa, lazy man go For the real life Requiso Captions are necessary you know
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: John Takyi, Johnson Branham, Samuel Acheampong
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Young Grad (feat. 2Khay & Stunkid) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12972262/John+Tucker+Hayes/Young+Grad+%28feat.+2Khay+%26+Stunkid%29>.
Discuss the Young Grad (feat. 2Khay & Stunkid) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In