Who Dey 4 U?
Not3s
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Who dey for you o? Yeah yeah yeah uh Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? Uno when nothing dey Na only we go dey When koodi show dem show Na why we gash show dem pepper o Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? Uno when nothing dey Na only we go dey When koodi show dem show Na why we gash show dem pepper o Who dey for me? I hustle to change my story Now you see us when there's glory Had no handouts when I was poorly Now their hands out now shit is changing I dey for myself ain't it blatant All I know it's notes cause I make it Speed past haters in my spaceship Yeah yeah yeah Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? You know when nothing dey Na only we go dey When koodi show dem show Na why we gash show dem pepper o Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? You know when nothing dey Na only we go dey When koodi show dem show Na why we gash show dem pepper o Wetin dey o, wetin dey? No one dey o, no one dey No be say they follow you grave Hence why I'm in my own lane Wetin dey o, wetin dey? No one dey o, no one dey Ain't like they have felt my pain Hence why I'm in my own lane I'm on my own Low-key cap cause I got the bros Mum too for her I'll do the most Sisters to check but they know the code Stay high so low lives ain't in my zone Nothing like me not even a clone Young fresh blood but the soul is old They'll dobale when I'm on my throne Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? You know when nothing dey Na only we go dey When koodi show dem show Na why we gash show dem pepper o Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? Who dey for you o? You know when nothing dey Na only we go dey When koodi show dem show Na why we gash show dem pepper o
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Lukman Olanrewaju Odunaike, Oredope Peace, P Priime
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Who Dey 4 U? Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12979883/Not3s/Who+Dey+4+U%3F>.
Discuss the Who Dey 4 U? Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In