Airdrop (feat. Bhadboi oml)

Boysarie

0 fans

Boysarie


2:47

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

The kind money wey me pray for
Wey go make me dey top
Won ni 2 mi ge 4
Boysarie no dey stop
Every night me dey ball
Carry money go club
Big head like ednut
Alaroka won so

Sebi won ni omo yen nkorin
Bad belle acting corny
All my plans dey on money
Sebi won fe ma tan mii
Oro owo mbe lokan mi eh
Mo fi jo mummy mi
E gbo kilo kan mi
So far I'm making money

I say don hustle still no get holiday
Now wey the money don Dey
Omo ope me gats jaiye
Who no get no fit show case
Broda shey you fit relate
Broda man you fit relate oo
Uhn ahh

Sarie nkan ra
Spitting fire
Hitting harder
See big lamba
Give me jhara
Wire my aza
I no tire
See my dia
Bring tester
I no fit japa oh na
I no fit japa Uhn ahh

Beku lo loko bi pakute ni
Make dem call popo
I Dey for adugbo mi eh
Won lo mbe simi
Won lo shawawi
Holy Micheal wa loda
Kowa ba won wi

They don see say life is crazy
Won o mo pe Olorun lo pe mi
I no Dey fear mabi beji
Epo wa lowo mi
Mo lomo ti mo ngbe ha nu
O ni kin ma fowo kan ohun
O ni ara nkan ohun
O nse bi ara orun

I say don hustle still no get holiday
Now wey the money don Dey
Omo ope me gats jaiye
Who no get no fit show case
Broda shey you fit relate
Broda man you fit relate oo
Uhn ahh

Sarie nkan ra
Spitting fire
Hitting harder
See big lamba
Give me jhara
Wire my aza
I no tire
See my dia
Bring tester
I no fit japa oh na
I no fit japa Uhn ahh

I say I don hustle kowo nla wole
Now wey the money don Dey
Omo Ope gats to show case
Omo Ope gats to jaiye
Broda mi you fit relate
Broda man you fit relate oo
Uhn ahh ahn

Boysarie come on

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Oluwaseun Oyeku

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Airdrop (feat. Bhadboi oml) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Airdrop (feat. Bhadboi oml) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12984044/Boysarie/Airdrop+%28feat.+Bhadboi+oml%29>.

    Missing lyrics by Boysarie?

    Know any other songs by Boysarie? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what decade did the group "Pink Floyd" make their debut?
    A in the '60s
    B in the '80s
    C in the '70s
    D in the '90s

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Boysarie tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!