Learning

Londonal

0 fans

Londonal


2:56

 Struggling with Learning? Become a better singer in 30 days with these videos!

U see as I dey follow you dey laugh,Injury dey my back
Ajá tó n'rimi jù'rù téle con dey see me bark
Lotta people see me struggle wtf they wish me bad
The life exam I no dey fight for number one but make I pass
I no dey talk anyhow cos in life I don go through a lot
Battle wey I face all the things I lost
Plenty bridges I cross wey no make me trust again o
I dey do wetin I ft do
With one mind and consistency
Bi Kenny shey oun táiyé dónwò
Ó le tési
But shebere lowo olosho toko petesi
Motimo tele wipe lojokon abosi
(Aghn Aghn)
E dey give me Mood swing
Timba ronti lojo tonni kin bota
I con tell dem watch out
You go see
O'gbemi subu ton otun bami kedun
Awo fele bonu but God see you
Think am twice koto lo peju
Oun towa leyin era ju seven(7)
I been saving all my energy to get the raba
Laju loru moju no one to call helper
Rice and chicken for my house na only December
Ni reason tomo bolo shefe di member
Why I go stop
(Kini'di ti mafi duro noh)
Vibe on d way,wey u go chop
E po t'eshi ma mujo mi
U see as I dey follow you dey laugh,Injury dey my back
Ajá tó n'rimi jù'rù téle con dey see me bark
Lotta people see me struggle wtf they wish me bad
The life exam I no dey fight for number one but make I pass
Moving faster than everyone that one no b my aim
Oni reason ti mio kin fin sunle
If I no make ham na me get the shame
Na why I join my Nigga enter the game
But why e con be like say e wan dey tey
If I reach house how I wan tey explain
Eti wo laagbo
P'omo tabi nile Adura tin gboshe onimale
Ere kiniyen gon?
(Who is in the garden)
Because I no dey smile people call me sadist
Wetin eye don see
T'agbàlagbà bári
Amò pomò yen ti rin nkon toju 30
I dey try my best k'everything balèda
E no easy k'omo onile d'asùnta
Kélékélé masó láriwo màpa
Miogbo nkonkon moh if not about the kpa
Many people get my photo
But only few get the picture
Many sacrifices for junction
K'omo bolo tole domoh tonsoh
Everything I do on Jah Miolenikon
Omode at'agba ló morin ko
Thousands ppl don dey stream my song
No b my power na from baba God

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Temitope Akinsioye

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Learning Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Learning Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12994962/Londonal/Learning>.

    Missing lyrics by Londonal?

    Know any other songs by Londonal? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Bruce Springsteen: "Then I got Mary pregnant and man that was all she ______".
    A note
    B wrote
    C thought
    D wants

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Londonal tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Learning

    »