One day

bāllo

0 fans

bāllo


2:57

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

See my love is true, But I keep it cool
If I put you in the mood , won't you trip over the Moon
I know say you like mi style and you like mi vibe
So you no wan leave me now and that's alright
So don't you waste my time girl
'Cause me I gat no time here
Money always on my mind girl
Steady me I Dey grind I Dey grind
Owo ni mon nwa me I no send anyone
That's why I Dey face my hustle
I just wan Dey make e more money
Make I flex my friends and family
All on boys , boys on God
Wetin dey sup, kilode gan
Shey because say we Dey findi money
Popo come waylay with their gun
One day one day one day go come
Wey be say we go launch one
E go collect , e go phor, e go think say na bomb hit Am
Baba God give me good life
Give me Make I Dey alright , make I just Dey flex my Life
Make I no send any one , not every one na e be men
So don't try f*ck me with your mess
Oh lord give me good life
Long life with am make I flex my mom 'Cause dad is Gone
Family phor, it's plenty We never stop cause we Dey On God
And the Money go Dey come in I go Dey faji, with My gees
Owo ma bamiji, oma bamirin
I go flex my ladies …. And Dey go be happiiii
Jaiye on a steady
All on boys , boys on God
Wetin dey sup, kilode gan
Shey because say we Dey findi money
Popo come waylay with their gun
One day one day one day go come
Wey be say we go launch one
E go collect , e go phor, e go think say na bomb hit Am
See my love is true, But I keep it cool
If I put you in the mood , won't you trip over the Moon
I know say you like mi style and you like mi vibe
So you no wan leave me now and that's alright
Make we just Dey flex , on a daily , make nobody stress we
We just want the the money , everyday make we Dey faaji
People try dey talki shit but we no send them at all 'Cause we get baba God na him make we stand tall

 Struggling with One day? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Bosun Ballo

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the One day Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "One day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12995773/b%C4%81llo/One+day>.

    Missing lyrics by bāllo?

    Know any other songs by bāllo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which girl group had hits including Pure Shores and Never Ever?
    A All Saints
    B Indigo Girls
    C Dixie Chicks
    D Pussycat Dolls

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    bāllo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    One day

    »