NO STRESS ME

Damzofficial

0 fans

Damzofficial


3:47

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hmm hmm hmm
Na only me know as I dey run my thing
I live my life and I dey lowkey
I no dey share my matter with another person
Another person matter omo na burden
Na something wey no reach their mind them dey do
For your mind you go think sey all of them dem be good na lie na lie na lie
So many things wey my eye don see
So many people wey don betray me
You think dem love you dem be straight hypocrites
So I walk alone omo I trust me
You wan come dey bill me
When no money to feed me you no even see me
You no gimme shi shi
And now you say I am changing
Omo no stress me
Stress your father
Stress your mother
Omo no bill me
Bill your brother
Bill your sister (oh no)
And please don't call me
Call your uncle
Call your Aunty
Oh no cuz you not reach me
I'm stress free
I dey chop my life
On the lowkey (On the lowkey)
Cuz as I dey live my life me no send nobody
Living my life to the fullest oh
Me no come this life to stress
Me no come this life to suffer
Na one life me I get oh (oh no)
So me fit live my life
Cuz when I dey hustle nobody dey for me for me no no
Na me dey run am by myself with Baba God by my side
See many many things Wey don come my way
No mean say me give up now
Cuz na money dey my mind (my mind)
Dey my mind (my mind)
My mind (my mind)
If no be money don't call me
Oh no don't call me
Yeah
Omo no stress me
Stress your father
Stress your mother
Omo no bill me
Bill your brother
Bill your sister (oh no)
And please don't call me
Call your uncle
Call your Aunty
Oh no cuz you not reach me
I'm stress free
I dey chop my life
On the lowkey (On the lowkey)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Pelumi Falowo, Toni Gborjoh

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the NO STRESS ME Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "NO STRESS ME Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13004268/Damzofficial/NO+STRESS+ME>.

    Missing lyrics by Damzofficial?

    Know any other songs by Damzofficial? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The real name of Bruno Mars is?
    A Bruno Esteban Diaz
    B Peter Diego Hernández
    C Peter Gene Hernández
    D Bruno Gene Hernández

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Damzofficial tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!