Mind (feat. Krisskillz)

Amar_Cally

0 fans

Amar_Cally


3:03

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

This one na carry go,we dey do things fast no time for go slow
I dey hussle now, if i no buy benz i buy the motor oh yeah yeah
Oti san owo mi i dey fight demons like say na Congo
This beat e too sweet make dem check inside Ajinomoto
This one na carry go,we dey do things fast no time for go slow
I dey hussle now, if i no buy benz i buy the motor oh yeah yeah
Oti san owo mi i dey fight demons like say na Congo
This beat e too sweet make dem check inside Ajinomoto
Fight for my life i dey fight for my right
Trust no man dem go off your light
No dey close eyes when you sleep at night
No dey close eyes dem go thief your light
These people demma fight and drag
Demma do many things wey dey pain my mind
Demma go to church demma cast and bind
Any chance dem get dey go take your life
If I see Shege i go jump and pass
Smoke my kpo, then i cruise and dance
Any how e be me na don dada
Me na born swagger
Me na J father
Anyhow e be make dem come my place
Anyhow e be make dem come to play
Come to stay,dem know how e be make dem go away
I be anything i talk say i be perfect proportion no oversabi
As e dey my head e dey my body
Somebrody no be broski watch your paddy
No try dial with my energy
E don tay wey we dey sing bio bio
Vibes from the middle belt wey dey touch Eko
One night stand turn to gum body
This one na carry go,we Dey do things fast no time for go slow
I Dey hussle now, if I no buy Benz I buy the motor oh yeah yeah
Oti san owo mi i dey fight demons like say na Congo
This beat e too sweet make dem
Check inside Ajinomoto
Check inside Ajinomoto
Make we run dey go magodo
This kind things dem dey do e no do
E no show
E no do
Make dem check inside Ajinomoto
This kind thing dem dey e no do
E no do
E no do
E no do
This one na carry go,we Dey do things fast no time for go slow
I Dey hussle now, if I no buy Benz I buy the motor oh yeah yeah
Oti san owo mi i dey fight demons like say na Congo
This beat e too sweet make dem
Check inside Ajinomoto
Skimzea be the baddest one

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: James Hoomsuk

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mind (feat. Krisskillz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mind (feat. Krisskillz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13008672/Amar_Cally/Mind+%28feat.+Krisskillz%29>.

    Missing lyrics by Amar_Cally?

    Know any other songs by Amar_Cally? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which of these lyrics is NOT by The Smiths, but by Morrissey?
    A Why pamper life's complexity, when the leather runs smooth on the passenger seat?
    B Yes, we may be hidden by rags, but we've something they'll never have
    C Send at least one thoughtful letter, my heart goes out to you
    D In the days when you were hopelessly poor, I just liked you more

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Amar_Cally tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!