Celebrate Our Teachers (feat. Bill LeFranSey)
GT Kay
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Yo It's a fresh one From GT Kay and Bill GT Kay baby Zambezi Beats Let's go From Lusaka city (Lusaka city) to Victoria City (Victoria city) Teachers dem dey spread (Teachers dem spread)dia knowledge and wit (Knowledge and wit) For every school (For every school), every community (Community) Dem dey shine light (Dem dey shine light), dem dey plant seed (Plant seed) Dem dey wake up early (Dey wake up early), dem dey stay up late (Stay up late) Dem dey prepare lesson, dem dey inspire fate (Inspire fate) Dem dey guide us through (Dey guide us through) up and down (And down) And dem dey show us how to stand our ground Hey, hey, hey, hey, hey Celebrate our teachers worldwide Hey, hey, hey, hey, hey Dem work na gift wey we no fit deny Hey, hey, hey, hey, hey Celebrate our teachers worldwide Hey, hey, hey, hey, hey Dem work na gift wey we no fit deny Ehh Ehh Ehh Ehh Ehh Ehh Ehh Ehh Ehh Ehh Wake up early in the morning to prepare for work (prepare for work) They are true definition of devotion and hardwork (and hardwork) Not perfect but real examples, firm foundations that are holding up our youths They have qualities, you may never understand (Understand) Even when it gets hard they will put on the amour oh yeah (Oh yeah) Never cease to amaze us by their patience everyday (Everyday) Come on lets give thanx and praise for dem heroes out there (Out there) More love more blessings upon dem teachers I sing (Teachers I sing) Hey, hey, hey, hey, hey Celebrate our teachers worldwide Hey, hey, hey, hey, hey Dem work na gift wey we no fit deny Hey, hey, hey, hey, hey Celebrate our teachers worldwide Hey, hey, hey, hey, hey Dem work na gift wey we no fit deny Celebrate our teachers worldwide (Worldwide) Celebrate our teachers worldwide (Worldwide) Celebrate our teachers worldwide (Worldwide) Celebrate our teachers worldwide (Worldwide) Hey, hey, hey, hey, hey Celebrate our teachers worldwide (Worldwide) Hey, hey, hey, hey, hey Celebrate our teachers worldwide (Worldwide) Hey, hey, hey, hey, hey Celebrate our teachers worldwide (Worldwide) Hey, hey, hey, hey, hey Celebrate our teachers worldwide (Worldwide) Hey, hey, hey, hey, hey Oh aaaah Eh Yeah yeah aaaah Yeah yeah yeah yeah yeaaaah GT Kay baby Zambezi Beats
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Bill Radegonde, Gerald Kabindama
Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Celebrate Our Teachers (feat. Bill LeFranSey) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13029207/GT+Kay/Celebrate+Our+Teachers+%28feat.+Bill+LeFranSey%29>.
Discuss the Celebrate Our Teachers (feat. Bill LeFranSey) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In