Apathetic (feat. JeyQuelly)
Sparrowemms
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Uh, say, I no go like to hear your story I no go like to hear your story I no go like to hear your story I no go like to hear your story Say I no really dey chance you You're not really the type for me You be Sick inside, block inside Brain wey they lack no fit conceive verb You no fit speak the gramma yo You dey speak Iggy Iggy aga yo I no get the time to drag this drama yo Ive been living this life cos I no get time for Wahala, palava Me no answer to no wahala Emi o Jo Alaja So fun alaja Me no have time for this palava Emi o Jeh è le yá So fun alajà Me no have time for no wahala Emi o fà wahala , Kassala Me no have time for this palava I no go jiggy body yo I no go spend the money yo I no go fear anybody yo I be living my life cos I no get time for I no go jiggy body yo I no go spend the money yo I no dey fear anybody yo I've been living my life cos I no get time for wahala I be chilling on some floating berries and some groceries Watch what you say to me, e no be as e Dey be All that I be thinking is the dough and where they making it No time for faking it, follow who sabi Cause he get why Soja no dey Sleep at night, touch your head side Chest and shoulder, left and right If you know my story you go hold me tight I'm a testimony, thankful always to the most high I no get time for wahala Not even a minute for pallava I no wor spend all my bala bala So make you falala falala Carry on your Matta go I no get time for wahala Not even a minute for pallava I no wor spend all my bala bala So make you falala falala Carry on your Matta go I no go jiggy body yo I no go spend the money yo I no dey fear anybody yo I've been living my life cos I no get time for wahala Thanks for watching
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Chinyelu Johnson, Ifesola Ikoghene
Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Apathetic (feat. JeyQuelly) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13037617/Sparrowemms/Apathetic+%28feat.+JeyQuelly%29>.
Discuss the Apathetic (feat. JeyQuelly) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In