SHEGE
prettyboydo
Struggling with SHEGE? Become a better singer in 30 days with these videos!
Bros this life no fit read am for book o So before you put leg make you look o Many men dey fit call you your G G But for a Fee Fee, you turn they go shoot o Wey dey Wey dey Wey dey Shege Shege Shege They go Bam!!! Bam !!! Bam!! Bros this life no fit read am for book o All the thief that I know dress in suit o See my president ,then he dey push o So you think I go hungry dey look o? Shege Shege Shege Shege Shege Shege They go bam !! Bam!! Bam!! Waiter bring the Don P Make I drown all my sorrow My girl dey shake her body, anytime I dey kolo I get no one here for me, can't close eye like Apollo Cos to see me with no money, ain't no way like na oslo Wey dey Wey dey Wey dey Shege Shege Shege Need bread like Agege, Bread like Agege, Straight to my location Pasuma, Pasuma, Pasuma!! Bros this life no fit read am for book o Know the girls love the boys making loot o Why u think I get 5 in the coupe o But for you they give Ela Ojuko Wey dey Wey dey Wey dey Shege Shege Shege They go Bam!!! Bam !!! Bam!! You know we sabi yeq We sabi yea We get to the bag yea They mad yea Make They mad yea, got no time for nobody yea Then we starve yea, Then they laugh me yea, now the waiter bring caviar I be Gaddafi yea and when we party yea, na the kele we dey carry yea Waiter bring the Don P Make I drown all my sorrow My girl dey shake her body, anytime I dey kolo I get no one here for me, can't close eye like Apollo Cos to see me with no money, ain't no way like na oslo Wey dey Wey dey Wey dey Shege Shege Shege Need bread like Agege, Bread like Agege, Straight to my location Pasuma, Pasuma, Pasuma !!
Struggling with SHEGE? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: Donald Ofik, Hugues Manuel Mavuba
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"SHEGE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13048184/prettyboydo/SHEGE>.
Discuss the SHEGE Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In