Pepper Dem

Iyánü

0 fans

Iyánü


2:21

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Omo, I know say I'm not falling in love oh, but this your love be pepper
Ata Rodo no be sweet
But this ya love it dey tender me
So make we link up at the three, just you and me
I know say you no feeling me, Sey you don agree
Now baby this ya finance(fine a**) I fit to spray
Am backend
Oh baby, I'mma be a bad man,
And go to war for you
Ju di Ju di Ju di Ju sile
Peppe, Peppe, Peppe, Peppe Dem
You know I wouldn't mind loving you, cause ain't nobody fine pass you
You make me want Shoobi do
Omo make mi wan do the doo
You see this thing they do me something
Omo no be small thing
Love dey Peppe body, make man turn to small
Pikin
Ata Rodo no be sweet
But this ya love it dey tender me
So make we link up at the three, just you and me
I know say you no feeling me, Sey you don agree
But I'm still commando, Pepperesco
Baby, act like you know, you know I know
E go choke plenty sold out venues
When I saw you baby, you got me by surprise
Olurun took one look at me, and told me
Your bride price
The way you wind this ya body
Omo wine it fa me
I know go do you corny yo
Corny no
Ata Rodo no be sweet
But this ya love it dey tender me
So make we link up at the three, just you and me
I know say you no feeling me, Sey you don agree

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Iyánü Ibrahim, Yunusa Ibrahim

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pepper Dem Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pepper Dem Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13053232/Iy%C3%A1n%C3%BC/Pepper+Dem>.

    Missing lyrics by Iyánü?

    Know any other songs by Iyánü? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What’s the most-played song of all time on American radio?
    A Can’t Take My Eyes Off of You
    B Yesterday
    C You’ve Lost That Lovin’ Feelin’
    D Stand By Me

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Iyánü tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!