No Lagging

Yungtee

0 fans

Yungtee


4:14

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Chasing everyday
I keep chasing everyday
Che
Che
Abami
Kaka kileku ile a fade ile loni story
Askari sewo loni maye leyin loading miofe story
I'm on exile pelu loud temibawa moshi ma poli
Ro dada koto kanlese wonkin pity ninu gbobi
This same hustle wey me dey tinba jan moshima cash bals
Last last, no be everybody go chop breakfast
Steadily chasing big bag full of raba full of raw cash
Me no fit get patience like the dog wey hunger kill for roadside
Emi lazy youth? Lenu omo ti iya e ta motor
The boy no dey at fault ojoojumo ni iya e ya photo
If you like am make u tell am koma cray fish lorita fogo
I no dey form wetin I no be timba ni moshi ma borrow
different strokes for different folks every case no be settlement
Some na vengeance i no belong but i dey rugged
Popo dey for junction omoloja pelego wobe
That one na see caution don't fridget my brother stay rugged
Protect your live span cos death dey every corner
Some days chill indoor don't be outside every summer
Free kick dey somehow but penalty na for every baller
If you snooze you loose don't trynna be a stinking lubber
Garri lojoojumo toju oba fo ama miss road
December tuti sumo oju e monwo baba send dough
On this money chase kosi pity moti shenk hoe
Gods time is the best mio ni chill moshin set goals
Yeh
ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye
Ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
My brother no lagging
Still on the hustle no lappy
Gods time is a prophesy
On a hundred i keep grinding
My brother no lagging
Stay on the hustle no slacking
Gods time is the best
Keep it hundred keep grinding
My album is a prophesy life show me pepper no mercy
I come dey wait for my time like say i order from unknown person
Account balance dey show reddish and bills dey show steady
Ola oluwa monje most of the time there is no bread
Lateef no dey lazy o n hustle lade fidi meji
Occasional ni faaji situation lomu igbo di daily
To arrest na free bail is not free owo ni bailing
Karo e to daran olugbala e solese meji
Kira kita o dola ise laseje owo lasela
Onse omo oloku be ni omo oniku sowo onikola
Aye olepa kadarada odaju orin ti dakola
Agba yo ogun jani owonikoko ija odola
Life show me sege so I keep my head up I no seke
My brother show me life inside life but no lele
Person like emefiele greedy people elewele
Aiye na carnibal dem go chop you eelebe
Ogogoro no be water covetous fit make your liver fail
Toto sweet pass claro I wonder why fuhad dey do that gay
I for don do concert but na my wish to use aggey
Money stop nonsense broke person no dey play loser pay
Yeh
ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye
Ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
My brother no lagging
Still on the hustle no lappy
Gods time is a prophesy
On a hundred i keep grinding
My brother no lagging
Stay on the hustle no slacking
Gods time is the best
Keep it hundred keep grinding
(Ogogoro no be water covetous fit make your liver fail)
(Toto sweet pass claro I wonder why fuhad dey do that gay)
(I for don do concert but na my wish to use aggey)
(Money stop nonsense broke person no dey play loser pay)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Adegoke Olatunde

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Lagging Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Lagging Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13056852/Yungtee/No+Lagging>.

    Missing lyrics by Yungtee?

    Know any other songs by Yungtee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Where was uncle Sam according to Hawkwind?
    A On the Moon
    B On Mars
    C On holiday
    D In his grave

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yungtee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!