Canada

Trappyy

0 fans

Trappyy


2:33

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

When we steady puffing on
Canada Canada Canada
Omo Me I Don dey high ,shamanya
Shamanya shamanya
O o o
Canada Canada Canada
Omo Me I Don dey high ,shamanya
Shamanya shamanya
O o o
I no get time to waste
Me I wan high for today
Shey you come in my way
Everyday we burn risla Ajeh
Malo je Kin lo sita
Me I've gon far away
Wetin we dey puff no be from here
E go change your mindset on a reset
O oh
When we steady puffing on Canada Canada Canada
Omo me I Dan dey high shamaya shamaya shamaya
O oh o
Canada Canada canada
Omo me i don dey high shamaya
Shamanya shamanya
When we steady puffing on Canada Canada Canada
Omo me I Dan dey high shamaya shamaya shamaya
O oh o
Canada Canada Canada
Omo me I Dan dey high shamaya shamaya shamaya
O oh o
Me I dey go far away
Daily chasing the bag i bargain
Only money wey I dey chase
Puff puff pass make you forget
Abi Shey I no dey jonze
Can't feel my legs no more
Oju mi ti tirin, everything Don blur
Oh lord my head wan Knock
Fly out on a spaceship bus
Another dimension, happy trips all night
No kon kill my vibe, Badboy for life, make you no look my side,make you no look
Abi Shey I no dey jonze
Can't feel my legs no more
Oju mi ti tirin, everything Dan blur
Oh lord my head wan Knock
Fly out on a spaceship bus
When we steady puffing on
Canada Canada Canada
Omo Me I Don dey high ,shamanya
Shamanya shamanya
O o o
Canada Canada Canada
Omo Me I Don dey high ,shamanya
Shamanya shamanya
O o o
When we steady puffing on Canada Canada Canada
Omo me I Dan dey high shamaya shamaya shamaya
O oh o
Canada Canada Canada
Omo me I Dan dey high shamaya shamaya shamaya
O oh o

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: ogboh ikemefuna

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Canada Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Canada Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13061177/Trappyy/Canada>.

    Missing lyrics by Trappyy?

    Know any other songs by Trappyy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Are we human, or are we _______?"
    A dancers
    B densers
    C dancer
    D denser

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Trappyy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!