BadBoi

Khalifa kush

0 fans

Khalifa kush


2:37

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I no lyk all dis dis cheating
…
Khalifa kush
Our refinery was built in 1960
In a place called PH city
They accumulate a thousand 60s
Now all we can say it is abig history
All of una deh see see see see
This one na big big big pity
I no understand all dis dis cheating
Orisa bi ole gbemi
Dakun fi mi le jen se temi
Jen se tinu mi jen sè temi
When life hard Shey you go deh for me?
When life hard mooya pe olorun mi
When Naria crash Wetin we go do ?
Badboi Need lati hustle
If you dey my show Wetin you go do ?
Badboi mi need lati hustle
When Naira crash Wetin we go do ?
Badboi need lati hustle
If you deh my shoe …. Wetin you go do ?
Badboi mi need Lati hustle
Ija lode Lowe dorin
Oro po ninu iroyin kobo
Well I go talk my mind for love
No skeleton for my cupboard
Ômo lo omo bo Omo o bomoje
Katowi katofo Ole lo bomoje
Oh lo skool kosi ise mile se omo ise
Owo epo laye bani la
Won ki banni lati eje o
Orisa bi ole gbemi
Dakun fi mi le jen se temi
Jen se tinu mi jen sè temi
When life hard Shey you go deh for me Ooh
When life hard mooya pe olorun mi Ooh oh
When Naria crash Wetin we go do ?
Badboi Need lati hustle
If you dey my show Wetin you go do?
Badboi mi need lati hustle
When Naira crash Wetin you go do ?
Badboi need lati hustle
If you deh my shoe …. Wetin you go do ?
Badboi mi need Lati hustle
Innajo ogiri ni owun osa
Asala asala ni mosa
Innajo ogiri ni owun osa
Asala asala ni mosa
When Naria crash Wetin we go do ooh ?
Badboi Need lati hustle
If you dey my show Wetin you go do ooh?
Badboi mi need lati hustlej
When Naira crash Wetin you go do ?
Badboi need lati hustle
If you deh my shoe …. Wetin you go do ?
Badboi mi need Lati hustle

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Samson Gavel

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the BadBoi Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "BadBoi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13065444/Khalifa+kush/BadBoi>.

    Missing lyrics by Khalifa kush?

    Know any other songs by Khalifa kush? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Trust Fund Baby"?
    A Why Don't We
    B BTS
    C One Direction
    D AC/DC

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Khalifa kush tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!